Me wey use because of man, enter charismatic, dey even go vigil๐๐. My mama com tell my papa say nah because of man say she Sabi her pikin๐๐. I dey always lie ehh
2026-10-05 20:29:48
2
Esther :
Calm down for me๐ญ๐๐
2026-10-05 20:30:38
1
ลhรซโลก__ รmรฃ19 โพ๏ธ๐ธ๐๐ฆ :
Na so una dey talk say una get favourite parent wey una fit tell things or open up to ๐ Bruhh, my mama and papa no be good combo ๐ญ๐ You go too cry ๐๐
Till now I no fit open up to my mum my dad seff worst๐
2026-10-05 19:50:00
49
jade__solaaa :
Or is it the fact that they donโt really know much about me ๐๐Anything wey I tell my mum ehnn she will gist and tell my papa then she go con use am against me sooner or later especially when we are having an argument Then my papa go randomly bring am up later๐ญ๐ญ๐omo
They donโt even understand how Koch damage that caused fr!๐
2026-10-05 19:32:58
21
Uchechukwu ๐๐ฆ๐ฆ :
Lies na water for this side and no be my fault ๐๐คฃ
2026-10-05 20:45:22
0
๐VHICTORIA๐ฅฐ :
Person tell me this word yesterday oo๐๐
2026-10-05 21:40:53
0
pr1celess2you :
I dey lie for a living guyyy๐๐ญ
2026-10-05 21:38:49
0
Mmeso!๐ :
Real๐น๐ซฉ
2026-10-05 17:54:32
5
P๐ค๐งโโ๏ธ๐ :
Omo guy๐ญ๐
2026-10-05 20:00:16
1
๐ฟFaTima๐โโ๏ธ๐ :
๐ฆฆ๐ฆฆ
2026-10-05 22:06:53
0
๐ง๐ฝโโ๏ธ๐ :
๐
2026-10-05 22:14:25
0
favourite. :
e reach the extent if person dey talk story we go know say nah lie straight for your head you go belike how far if wan learn how to lie come make i teach you cause this your own nor just follow at all
2026-10-05 21:39:52
2
To see more videos from user @m.oyra, please go to the Tikwm
homepage.