@iamdonna40: And I no Dey even plan play am 😂🤬

Donna❤️
Donna❤️
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 05 October 2026 13:30:23 GMT
302891
69798
1318
15621

Music

Download

Comments

1bopdaddy
Bop daddy💔 :
Aswr!!! And nothing go carry me go there
2026-10-05 13:41:11
2429
eunicrxbxjs
Eunice🍀✨ :
The game is fun tho
2026-10-05 14:05:03
1310
keryofph
Kery💞 :
i no de joke I be Elon mama🤬
2026-10-05 17:31:13
70
unfilteredobianuju
꧁༒☬𝓜𝓼 𝓸𝓫𝓲𝓪𝓷𝓾𝓳𝓾☬༒꧂ :
Like me now i no even understand wetin be the game 😂😂😂
2026-10-05 13:33:40
414
aloof608
Aloofhategirls😐💭❤️‍🩹 :
Nah me Dey hot for the game 😂
2026-10-05 14:37:46
475
gallynelly5
Patricia 💋 :
And some de get mind de post am for TikTok oo
2026-10-05 15:49:32
264
omahsass
Sassy~Omah 🦋🍭💦 :
You no fit see me for that kind settings
2026-10-06 05:32:49
3
angy_baby0
￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ Angela👾🌸 :
Nah you sabi oo
2026-10-05 15:56:46
376
bnelight_of_d_wrld
￴ ￴ ￴ ￴￴￴￴ ￴￴￴￴￴ ￴ ￴￴￴ :
As u nor play wetin e con mean ?
2026-10-06 07:10:20
54
lil_riri01
~Riri💋 :
Like guy ??? No be say na real money ooo,Una just Dey waist data
2026-10-05 16:11:03
11
_tracy2rr
𝓒𝓱𝓲𝓭𝓲𝓷𝓶a🩷👩🏽‍❤️‍👨🏽. :
Omo na you sabi 🙂‍↕️.
2026-10-05 14:23:32
544
pretty.berry01
ʳᵃᶜᵉʸ💕🦋🧸💝 :
We don complete no need to join
2026-10-05 20:14:08
10
ighojoy0
JOY🧚🏻🫧 :
Na Ona sabi 😂for game way de comot me from depression state 😒
2026-10-06 07:45:36
14
just____promise
𝓟𝓾𝓶𝓹𝓴𝓲𝓷.𝓼𝔃𝓷🫧🍒 :
Omo me I no even understand the game at all guyy😂
2026-10-05 18:11:57
6
is_searching
MR LUCY :
Can I be your Mr Berry?
2026-10-05 19:04:53
7
iammojisola22
Moji……🤎 :
We no small for here
2026-10-05 17:32:37
13
bet_hel_5
베델🧘‍♀️💕💡 :
To show say I take my life serious this period😂😭
2026-10-06 19:06:21
1
omarh478
Omarh🐉 :
By next week uner go don tire for the game nah matter of time
2026-10-06 00:48:24
39
kingomah25
Governor pikin🙂‍↔️ :
Me I need friends abeg 😹🤲🏾 I’d: oma_cy
2026-10-05 16:24:59
7
divinebby42
T🥹🎀🥀 :
Omor I no just understand the game
2026-10-05 17:10:45
7
tobination256
⚔︎ 𝓣𝓞𝓑𝓘 𝓝𝓐𝓣𝓘𝓞𝓝 ⚔︎ :
Me wey no get paying client nothing go dey fun there if try play am 😡😡😡
2026-10-05 14:31:54
8
queen_l400
Chivelle✨🤍 🪳 :
Make Una help me Abeg
2026-10-05 18:59:00
92
unknown_0012111
❤️‍🩹 :
They're saying I'm forming but I'm deadass
2026-10-05 13:37:25
58
joey_32130
IKODO💲 :
Person dey send me her opay account number there o abi na wrong game i dey play😂💔
2026-10-05 17:43:43
14
To see more videos from user @iamdonna40, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About