@fashion_designer_in_ago: omo , madam na me dey hot still dey vex oh 😹 😂 Disclaimer: this video wasn't made to steal or claim ownership , it was used as a reference to my voice over. #CapCut #viralditiktok #friends
CT Made It👔👗🧵🪡✂️🌈
Region: NG
Monday 05 October 2026 14:29:27 GMT
Music
Download
Comments
golden🥇 tee👑🌟🧡 :
where is the land I come from 😔
2026-10-23 21:38:16
0
BIG LYN :
This is so nice
2026-10-23 12:25:10
0
Ade the big baby :
😭😭😭😂😂😂 Una just dey spoil my childhood
2026-10-05 17:49:44
1904
Mama💕✝️ :
Abeg wetin concern Aisha Alagbo for this issue now😂😂😂
2026-10-06 05:01:34
734
♡♡ minathy♡♡ :
Is this not Barbie princess in island be this
2026-10-05 23:49:37
265
🎀I_am_chimzy🎀 :
una no go kill me😂😂😂😂😂😂😅
2026-10-23 12:42:12
0
TianaHairmpire :
Oya part 2 oo
2026-10-23 16:51:11
0
Adunni-collection🛍️♥️🎀 :
As how nah as how nah 😳
2026-10-23 19:55:24
0
Arin_🤍 :
Nah the same story i watched be this ?😭
2026-10-06 05:55:06
329
Aliyah💕 :
i watch am finish sha😩😹...nne u don ruin my 20's
2026-10-05 20:34:38
126
Mia💞🌸🎀 :
😂😂😂😂😂😂😂😂 God abegggg😂😂😂😂 watin i dey watch
2026-10-05 21:15:18
61
milarh_. :
I sha enjoyed this one gon😭😭😭😂
2026-10-06 16:55:40
50
okotorigba!! :
Ok, girl. You ate.
2026-10-06 17:38:26
13
🌻~OYIN~🍒 :
Jesus Christ, Allahu akbar 😂😂😂
2026-10-06 01:25:17
7
just_lara216 :
Where’s the part 2 of this nonsense
2026-10-05 21:47:11
15
Adesola Vivian 🌹🌺 :
Shey aisha alagbo go know say una Dey shout her name for here sha?😂😂😂
2026-10-06 07:16:58
14
@favvy😎❤️ :
make I no lie e sweet😂
2026-10-06 12:49:22
6
Thejerseygirl.ng👻 :
oluwagbemidebe what??😭
2026-10-06 13:52:53
5
Tola 🧸 :
Omo who cook this thing
2026-10-06 15:49:52
6
YÁNOÒ :
You guys are just tryna ruin my childhood 😭😭
2026-10-05 22:24:32
8
Estylove :
I need to send a voice note cus I’m pained 😩😩😩. Why una Dey turn my childhood into something else 😩😩😂😂😂😂
2026-10-06 01:02:50
47
HIQMAH🫶❤️ :
As in mummy preval?😭😹
2026-10-06 11:14:43
10
Kaffyjoy :
And i wait till d end😭 anyway sha weytin later do obolagindo😩
2026-10-05 21:46:23
127
Big BERRY 🌸🦅🍯 :
God oooo see wetin I use my 20s dey watch 😩😩
2026-10-05 21:38:21
11
To see more videos from user @fashion_designer_in_ago, please go to the Tikwm
homepage.
© 2021-2026 TikWM. All rights reserved.