@bbcnewspidgin: Nigeria minister of Aviation Minister Festus Keyamo don confam details of di military aircraft wey crash for Ondo state on Monday. E say di aircraft bin dey carry 32 pipo – 25 passengers and seven crew members – wen e crash near one naval base for Igbokoda area of di state. One resident tell BBC News Pidgin say di aircraft crash for one swampy area near di naval base, wey make access to di scene difficult. E add say dem no see anybody, say na only clothes and shoes dem recover and dem don hand am ova to di authorities. Video credit: @Akinbulejo Pius Edit: @oloyenaija #nigeria #nigerianmilitary #aviation #ondo
BBC News Pidgin
Region: NG
Monday 05 October 2026 14:56:03 GMT
Music
Download
Comments
B.I.Z.Z.Y💜 :
I just hear gbum oh
2026-10-05 15:50:01
254
Titled man :
did he just say on gotten there?
2026-10-05 16:18:10
42
Swai :
Shebi one talk say nah helicopter all people self
2026-10-05 16:20:02
63
Practical Media :
Gbum master go don de vex😒
2026-10-05 16:23:24
72
Peacecall :
Allegedly, the game has started.
2026-10-05 17:25:52
2
Everybody hates Victor 🤦 :
If this guy no explain for me I no go believe 😂
2026-10-05 17:21:42
6
emevin :
So na spirits dey di plane?
2026-10-05 15:57:00
35
Prisca Pounds💦🩵 :
Hmmm god 💔
2026-10-05 18:22:14
0
Sweet Lemon 🍋 :
Omo this country sef,go Dey fear to travel by road come still Dey fear to fly plane again
2026-10-05 18:49:50
0
Zekpo Destiny :
why do they like interviewing bikers
2026-10-05 17:11:23
0
Chelsea FANSPAGE :
plan crash change my brother story in benue state kwande Local government in 2006
2026-10-05 16:23:48
1
Biola🇳🇬🇺🇸 :
did he say no bodies were found?
2026-10-05 15:54:58
14
lulu :
why so much English on a pidgin page
2026-10-05 16:27:05
7
Ñîkkî vibes🎵 🤫 :
i just hear gbum ooo
2026-10-05 15:00:30
24
Emperor :
English hard
2026-10-05 17:05:47
1
indstrylinkup :
Make Ina no turn am to sound o , I know una
2026-10-05 17:49:09
1
adorevince :
where is the video
2026-10-05 17:55:31
1
Mhiz objsilva :
no parachute, no rope wey dey fit take climb down.. weytin me I know Abt helicope, may the soul of d departed rest in peace
2026-10-05 17:24:46
0
drags606 :
End time
2026-10-05 16:08:24
3
FAVY'S COLLECTION 🛒🛍️ :
When did this happen?😳😳
2026-10-05 16:50:04
0
user6812124093906 :
When and location 👌
2026-10-05 16:32:41
0
Samuel Udo :
we just hear gbum oo
2026-10-05 17:27:20
0
𝓛𝓸𝓾𝓲𝓼 𝓔𝓯𝓯𝓮𝔁 :
We couldn’t found any one
2026-10-05 16:55:25
1
Kolade Samuel541 :
Abi na time bomb😳
2026-10-05 16:27:25
1
Emmy……… :
I just hear gbum oh
2026-10-05 16:42:44
3
To see more videos from user @bbcnewspidgin, please go to the Tikwm
homepage.
© 2021-2026 TikWM. All rights reserved.