@emmanuel1aa1: @🌴в 𝐓 c🌴 @🌴Az lord🌴 @🌴deeprince009🌴 @🚀Big Kelvin🚀 @🌴 BRIGHT🌴 @🌴Rs boy🌴 @♛ OFFICIAL PARA BOI ♛ @🌴Gadus🌴

🌴LUCKY🌴
🌴LUCKY🌴
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 05 October 2026 15:04:17 GMT
91820
12819
518
345

Music

Download

Comments

bigflexx12334
☠️☠️Big 👽👽flex👹👹 :
I Dey wear am iPhone pack
2026-10-06 07:50:24
6
praisesochima4
Smart presido 💨 :
Iphone users how una dey Carry una phone with power bank and cod dey Waka 💔💔💁😅
2026-10-05 19:02:57
213
obumnemeshedrack9
🚀PARA BOY 🚀 :
as una they take hole power bank
2026-10-05 22:01:01
9
perfectson13
perfect son :
Samsung users say Hi
2026-10-06 16:00:44
33
blackdollar001.com
blackdollar001.com :
i swap my samsung s10+ to iphone 12 omoh i don dey regret like this
2026-10-06 10:52:10
10
user51239874579545
sweet soul ❤️❤️ :
Omo this my pop 10 don put person for gutter the person think say na iphone 16 🤣🤣
2026-10-05 16:55:33
58
brain19995
Brain Smart ❤️🎮⚽ :
no be for where samsung dey
2026-10-06 12:00:03
26
trejey8
FEBRUARY 25💞😘🎉 :
iphone users abeg i need 2 iphone xr i wan use am roast corn🙏😂😂
2026-10-05 21:11:21
23
joboysmith7
J$$MONIE🤑🤑 :
how una take dey carry una power bank dey waka
2026-10-07 05:28:08
2
user8063jennifer
Jenny baby :
Why TikTok no get voice note
2026-10-06 17:42:01
16
peace.billions38
peace storyline :
I dey carry am waka with pride [Tears of joy][Tears of joy]nor be man buy am for me[Red heart][Red heart][Tears of joy][Tears of joy][Tears of joy]
2026-10-05 15:30:43
30
pros.per47
PROS.PER 4 :
Abeg u fit borrow me ur XR my gas don finish
2026-10-06 12:21:22
10
comics6631
Mr.comics :
iphone users how ona dey hold XR for hand after pressing it for 25 minutes
2026-10-05 20:32:06
13
user9873444230912
CEOella27 :
we dey hold am for teeth nah
2026-10-06 13:17:29
2
favourmiller600
Favour Miller :
iPhone users how una take dey cold una phone
2026-10-05 17:49:11
7
delight.d.teddy
Delight d teddy :
I dey hold my phone waka oo na my money I take by am I no kill person one day I will by iPhone
2026-10-05 17:29:42
12
realprecious1
King 👑 white 🤍 :
Make I nor talk first 😂
2026-10-06 18:38:40
2
mirabillis2
🌹🌹mîrãbîllîs🌹🌹 :
omor with full pride oo
2026-10-05 17:55:48
5
danisonfash4
Danison Fash :
the way u dey hold Ur hot plate
2026-10-05 21:00:04
6
user654120269
kelechi :
we go still reach iPhone level
2026-10-05 15:21:25
6
azriel.baby2
Azriel baby :
you de whine I de carry am with pride
2026-10-05 17:38:17
7
call.me.gift14
shy_ type :
bring me back
2026-10-05 15:37:22
10
target.btcp
🇧🇷Brazil🇧🇷 Gunshot :
see ur shoe
2026-10-05 16:52:19
5
say_hi_to_dinero_nation
DINERO CREATOR 001💰✝️ :
Chai this one touch me 😳
2026-10-06 17:30:53
4
user3787427241202
big Jonathan 🇺🇲🇺🇲 :
ask OOO ☺️
2026-10-06 20:38:25
1
To see more videos from user @emmanuel1aa1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About