the rest of him life jail keh 😂😂
Una just like to dey reduce the legal system for those billionaires sha
2026-10-05 22:44:23
0
Onyii💕 :
Con what😂
2026-10-05 16:51:57
32
Don ab :
My baby you see the house wey mr ochacho give me[Laugh approved][Laugh approved][Laugh approved][Laugh approved][Laugh approved][Laugh approved]
2026-10-05 19:45:07
0
Ňøbïłïțÿ :
House of edidiii😁😁😁😁 Peller maa pami
2026-10-05 18:17:35
5
Gimiama1 :
Contitutiti Wetin 😃😃😃😃😃😃Peller ohhhh
2026-10-05 20:42:12
2
Margaret :
Baba so oyinbo🤣🤣🤣abeg make dem leave my fav alone
2026-10-05 15:42:46
20
LILSYM :
Make Una leave the man alone ooo 😂💔
2026-10-05 16:20:24
26
Meg :
peller abeg no let my enemy tie me robe go put for mad people house cos nah only me dey house and ....I Don dey laff sotey ....my Belle dey pain me ...make people were dey pass no think say I Don dey mad ooo.....abeg o......I been dey worry since
2026-10-05 20:31:44
2
queenomoh222 :
my fave ehn 🤣🤣🤣🤣 water dey commot for my eyes
2026-10-05 15:57:22
38
Essang Henrietta 👗👖 :
constu what
2026-10-05 20:49:21
3
MYKEL😈❤️ :
Peller don vex tire😂😂😂… he no even want the house again 😂
2026-10-05 17:11:25
9
SEGZYBEE JIMSIN🛜👨🏭🎤🎵🌈🔥 :
The English was
2026-10-05 17:53:29
8
fumzy 💖 :
Conti what?
2026-10-05 20:40:17
2
James NiTe 🦂 :
Omoh Peller no go kill me which one be contun
2026-10-05 18:10:05
4
Tastequest :
Peller how we won take you talk seriously now?? my belle ooooh😩😂😂😂😂 this guy is so funny
2026-10-05 20:45:35
3
Sir white :
Make I leave English abeg [Tears of joy][Tears of joy][Tears of joy]
2026-10-05 16:08:36
9
Madleen Madleen :
🤣🤣🤣🤣🤣
2026-10-05 16:07:07
5
Meg :
my Belle ooo.....abeg oo me dey find house ooo .....
2026-10-05 20:29:33
4
versatileolivia1 :
Ona Dey constituting nuisance 😂😂
2026-10-05 18:44:25
2
EVERYTHING FASHION BY SUCCI❤️ :
Na until them arrest one person
2026-10-05 18:45:20
2
JIDEX&PILLS LOVERS 🦜🤍 :
2026-10-05 17:19:17
1
@mmm :
😂😂😂😂😂😂😂😂
2026-10-06 00:03:51
0
To see more videos from user @jazzymane_00, please go to the Tikwm
homepage.