@deejayqpid: That one guy on my fyp😂 #belledance #viralvideo #tiktokviral #foryou #fypシ゚viral

ALIEN BOY👽
ALIEN BOY👽
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 05 October 2026 16:32:25 GMT
97518
18353
425
3804

Music

Download

Comments

bigcruise_
Moses :
if e too sweet na to burst serious cry ooh😭
2026-10-06 07:23:24
1171
softgurlcrystal
JustCrys :
E sweet na once e ask me to be ein gf,person wey get babe already 😂
2026-10-06 09:24:16
216
him001_0
user14478114844 :
I calm down promise this girl iPhone 16, for me whey dey use hot Xxmas 💔😂
2026-10-06 11:36:54
339
hope_charles
hope♡ :
I miss my sweetboy, but God punish am
2026-10-06 13:00:16
252
vickyrose_stone
Stone vfb :
Na once I buy am wig 😂
2026-10-06 12:51:34
84
ceoautoslimited
ceoautoslimited :
I de shake join sef😁
2026-10-06 11:16:21
129
emmyblaq829
Emmy🕷️🖤 :
Na once I call my mummy say I don see wife😂
2026-10-06 13:16:17
76
modernoracle05
~ ᴬᴱᴾUNKNOWN•✟ :
She put mouth I no know when I start to mourn Guyy my life don go oo😂
2026-10-06 14:44:08
7
nixgigi
Gigi🦋💗 :
Na the one wey go cry I want next
2026-10-06 13:33:03
66
berry666419
Berry666419😈👽🧌🧳🖤🇳🇬🇺🇸 :
If she to sweet nah to cry join 😩
2026-10-06 12:11:53
7
supzmpierr
BIG SUPZ :
Nah once I begin promise her things 😭😂
2026-10-06 11:25:51
58
sarahejiro52
Sa Rah♌️💕 :
Na nonchalant people own dey sweet pass
2026-10-06 12:35:12
21
fc_emmanuel
EMMANUEL 🧌 :
Me wey Dey cry sometimes
2026-10-06 10:08:40
100
prettypeculiar28
Prettypeculiar :
I just dey smile reading comments
2026-10-06 12:50:41
7
ttkalwaysdera
La_lune :
Una Dey enjoy o
2026-10-06 11:50:33
11
duci4u2
Duci♈️💕 :
Best comment section ever
2026-10-06 13:19:12
19
kingmercy64
EBUBECHUKWUZO 🥺🥰💅 :
omo comment section over sweet
2026-10-06 13:46:34
6
big_ralph21
🧌 :
I just dey shout “omoh” 😂😂
2026-10-06 11:38:55
7
gertrudeyates
Ghana jollof :
Nonchalant steps 😂
2026-10-05 19:13:31
21
keshiwa001
Keshiwa 💚 :
I go cry self 😭😂🤣
2026-10-06 09:37:39
50
giftfundz67
Gift fundz :
Omo na once i change the girl phone
2026-10-06 12:13:20
40
unknownuser.00000000000
LØM ŁÖM🥷 :
Na once I send her FYB money 😂😂
2026-10-06 13:39:20
10
bigbaby00180
She’s___kween🍒🍭💫 :
If he too sweet 😂I go shout Jesus
2026-10-06 13:43:10
6
justsofty6
Softy :
I just Dey view Una profile one by one
2026-10-06 14:29:24
23
foreverhumble470
ForeverHumble470 :
Me wey dey speak in foreign languages, Teh Amo mi Reina 😁
2026-10-06 11:56:23
16
To see more videos from user @deejayqpid, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About