@ygwavy0: How perosn go marry at 24??😭😭Naso marriage Dey sweet you#ygwavy0

BIG YG🌍🚶🏾
BIG YG🌍🚶🏾
Open In TikTok:
Region: US
Monday 05 October 2026 17:01:53 GMT
86172
16848
281
718

Music

Download

Comments

favyy702
Favy fashion hub👔👖👕 :
22 with no boyfriend and no sign of having one
2026-10-05 21:53:17
539
oseofgoodlife
❣️OSEDEBAMEN❤️ :
All 21 years for my area don marry finish e come b like say na me never Dey think well
2026-10-05 20:38:43
237
maybejusme0
. :
omor 😂 some don de born self
2026-10-05 17:04:33
216
giftleanard
pH Frame Vendor 🖼️ :
23 years don celebrate 2 years marriage anniversary 😂😂 I no dey any relationship
2026-10-06 08:33:39
84
ag_baabi
AG baabi🦋💕 :
Them da Mk me feel old 😏😂
2026-10-06 07:12:19
26
ruth000008
Ruth💗🌸 :
All my friends and my mama wey know my age say I don old and I get 18 years body like say na me kill Jesus 😩
2026-10-10 21:56:05
0
the.real_laurel
The real_laurel :
I've missed you on my fyp where been🥰🥰
2026-10-05 20:04:04
61
mummysboiluxury
MB Luxury 👔👚🔱👑 :
All of my friends don born pikin e be like na only me no serious
2026-10-05 19:40:51
43
freakythuggar
FreakyThug😝💰🥷🏿❤️🏳️‍🌈👌🏿 :
I still Dey my prime 😂 make I enjoy 😂
2026-10-05 20:25:00
28
zurilibra
Zuri🦢 🫧 :
30 with nothing like marriage in mind 😂😂
2026-10-06 02:27:49
5
phebe52
ꨄPheebsꨄ :
Nothing concern me and them
2026-10-10 11:31:40
0
penny_gold1
madeit👽🥀🪐 :
22 with no boyfriend and no sign of having one, angry issues and my pride of not taking nonsense no go gree me I'm too smart for that😂😂😂
2026-10-10 10:36:48
0
adorablesasha1
Sasha🖤 :
LIKE WHERE UNA DEY RUN GO EHNN??😂
2026-10-06 08:19:56
7
wuiz_gatri
ᴀꜱᴋ ᴏꜰ ʜᴏᴍᴇʙᴏɪ🧌 :
I WANT A FRIEND FROM AFRICA
2026-10-05 17:48:49
5
rubyfamous0
ruby~oge🌷 :
Cux Wetin this my class mate mean by she’s expecting her second child
2026-10-05 19:25:47
9
omastreats2
.....TORIA🖤🌚💍🥀🥰 :
Y'all should chillll 😂😂😂
2026-10-05 23:31:53
6
known0a
... :
if u see better man marry ...
2026-10-06 06:38:48
8
wlso58
★wil~soñ★ :
Dem wan make us look bad 😂 so that our parents will be using them as examples😂😂
2026-10-05 17:09:34
9
c.h.i.o.m.a04
Chi♡ma ᥫ᭡ :
guyyyy you're saying 24 what about 19/20
2026-10-06 07:15:03
6
shes_ire
🫧she's🫧 :
i never marry but 24 no small to marry everybody get hin own life to live no day mk Dem look like dey did mistake broo😏😏
2026-10-09 10:25:46
0
sarahbaby524
:)SARAH 🥹💕🩺🤍 :
E come belike I no serious with my life 😭😹
2026-10-06 11:05:14
2
mhizniferblee
Capricorn Queen ♑️ 🫦 :
Like ehh.. my mate just Dey born some 2 some 3 e con be like say I no serious with my life 😩😂😂
2026-10-07 19:47:48
0
pje.accessories
PJE accessories :
the funny part be say I nor even get babe yet when I go hope say soon e go sup 🤣🤣
2026-10-06 20:45:49
2
dimma.esty
esty🎶💕 :
Have of my classmates don marry finish 😭😂
2026-10-06 11:29:17
1
mabelchinecherem0
Neche love🥰🦋❤️🤭💝❤️ :
Single life wan kpai me😂😂
2026-10-06 11:51:56
1
To see more videos from user @ygwavy0, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About