@rawnelly4: You marry earlier that’s why your husband is not important #dating #relationships #marriage #trending #relateable

Unfilterednelly
Unfilterednelly
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 05 October 2026 17:16:22 GMT
39779
2116
140
487

Music

Download

Comments

chekwasmichaels
Chekwasmichaels :
Make I send this to my wife 😒💔, she don too yeye me
2026-10-06 13:28:10
6
blackrosesznn
Benny🌸 :
Lmao u dey make me laugh 😂 this one na uproot me o
2026-10-06 14:57:38
0
favourite031
KcFavourite🥰 :
Why my husband come send this to me
2026-10-06 09:14:53
3
bruce_sanes
Ezenwa Chidon :
my own go then after 1 year enter many loans with no way to pay, she dey beg say she want come back now, advice please
2026-10-06 09:56:38
1
marahsignature
marahsignature :
Na una sabi ..if my husband disrespect me ..I will return it back to him 😂😅😂😅
2026-10-06 13:27:24
11
aguiyi0014
Aguiyi001 :
my wife dey beat me self
2026-10-06 08:07:07
30
brianjiks
brianjiks :
brotherhood is proud of you
2026-10-06 08:15:01
1
smilee5630
smilee :
house na my own,money to marry u na my own ,after much I bring u into my house ,dey give u food, dey invest u,to give your life a meaning,,and u come dey insult ,belittle me ,asap,I will dump you ,and if u wish to go wit kids involve if any,all of una rejected..I don't fix,when u want confusion.that is me.
2026-10-06 10:40:50
24
khali.chuks
Ego chukwu n’UKE :
Dem go come for ur head oooo🤣🤣🤣🤣🤣🤣
2026-10-06 09:05:14
1
happi_mum
HAPPY MUM :
whether early or late , age has nothing to do with respect....
2026-10-06 07:36:38
11
blesoactive
Banito :
seriously leave them.....they go learn d hard way.
2026-10-06 07:38:33
7
emmyjoh5
emmanueljohn4652 :
I swear, my wife dey look me less less
2026-10-06 03:20:16
5
uloaku08
ULOAKU :
My dear respect has nothing to do wit age. Who no get respect no get am it’s not by age. Am 30 but I dnt go to any prayer house to pray for husband I believe sey wen the time is right my husband will come. Age and respect re 2 different tins
2026-10-06 08:32:34
3
frankpeniel
Frankpeniel :
make i no lie my wife dey give me peace like mad and her name na peace and she dey give peace of mind e get y
2026-10-06 08:19:10
3
storytimewithmimmah
Derah❤️🎉 :
Husband na life😂😂😂
2026-10-06 14:18:25
0
investor_freezy
FREEDOM 🦅🦅 :
No they advice them
2026-10-06 05:53:06
1
dave_ud
Dave :
May God bless us with a good partner
2026-10-06 08:39:18
0
solomonovbokhanki
solomonovbokhanki :
God go bless u my sister 🙏
2026-10-06 03:52:29
0
user7386932546090
Ferdinand :
thank you my sister
2026-10-06 14:39:31
0
stanleyaghedo3
stanleyaghedo513 :
Gbam 💯
2026-10-06 14:22:21
0
okonye.frank
okonye Frank :
girlfriend need
2026-10-06 15:35:33
0
mcoolwears_ibadanclothes
mcoolwears_ibadanclothes :
Make I show my wife this one… she no value me 😂
2026-10-06 15:14:41
0
ade_yemi50
Afolasade💕🦄 :
2026-10-06 15:39:50
0
chisom____official
Cheeesom❤️ :
Abeg abeg
2026-10-06 14:36:41
0
bigbillyboy80
bigbillyboy :
true
2026-10-05 18:42:42
0
To see more videos from user @rawnelly4, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About