@anointedfundz0:

anointed❤️🏆🚀
anointed❤️🏆🚀
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 05 October 2026 18:08:51 GMT
202514
31237
682
1085

Music

Download

Comments

alter_boy_
Slim$🌚🔫 :
We all love slim girls right ? 🥲
2026-10-06 08:10:17
1011
rhema_pop
Rhe♏️as’ Crib💖 :
Una Dey call person babe thing?? Jealousy is real 😂
2026-10-06 07:14:53
1609
joymillkyperry
𝓑𝓘𝓖 𝓶𝓲𝓵𝓴𝔂 🎀💗 :
Wey the babe there i never see her
2026-10-31 22:55:49
0
user6867235381919
jovanna ❤️😜 :
many of una way dey this comment section the girl fine pass una 😒, i like as he dey give una back to back because una too get bad mouth 😒
2026-10-30 19:11:16
0
uyogenzbraider
uyo genz braider :
and I was on my way to get weight gain oooo, I no dey go again, thank God I saw this post
2026-10-30 11:48:42
0
july_babe9
favour :
so if person text you hi mean say she dey crunch on you my hi nor pass to dey beg person money oo
2026-10-05 21:33:30
158
luvaisha46
Aishat 🥹💕☪️ :
My own Hi na to beg money o 😭😂
2026-10-06 06:09:07
341
steph_n.i.e
𝐬𝐭𝐚𝐲𝐰𝐢𝐭𝐡𝐬𝐭𝐞𝐩𝐡.💕 :
If girl slim Una go bodyshame, if she fat Una go bodyshame, if she tall Una go bodyshame, if she short Una go bodyshame, wetin happen sef?
2026-10-06 18:40:10
126
stay.humble593
stay.humble593 :
Very sharp object
2026-10-06 14:23:56
29
mercy65853
mercy 🌟 :
Ur babe fine oo😍
2026-10-06 10:16:26
373
gtbaby45
gtbaby45 :
Na this kind fine girl Una de bully? Na why I no de like make person post me be this. Even if you fine people go still find wetin no loss
2026-10-06 11:12:35
365
chocofav57
chocofav :
where the babe abeg 😂😂
2026-10-06 08:44:43
81
dfw__ibk
ᥫ᭡ྀི 🎀 :
So Una don de like slim girls? After I don use weight gain
2026-10-06 22:44:21
93
oma_shizzy
O🌹l💕i💓v💞i💗a :
Abeg no cheat on her oo na so my own post me finish still go cheat with the girls
2026-10-06 10:10:45
80
jansi.synthia
Pink star ❤️🌟 :
social media is becoming unbearable 💔 rvbbish comments
2026-10-06 11:18:21
33
king_lords2
king_ :
Where she day?
2026-10-06 23:19:35
7
littlesmile497
𝓜𝓾𝓶𝓼𝔂 𝓗𝓪𝓭𝓲𝓷𝓪𝓷𝓲 🎀 :
Make una garder hand find me one sweet boy na 😩😭🙏🫴
2026-10-06 09:39:11
6
salomiokon4
Special Heart 💕💕💕 :
slim girls or nothing slim girls na boss lady she looks pretty
2026-10-07 11:21:01
6
bigadex815
𝑆𝑎𝑚𝑢𝑒𝑙 :
We all love slim girls right🌝🌝😌
2026-10-06 18:13:56
9
softmimi_01
Soft Heart🤍 :
I see my replacement I burst lol
2026-10-05 23:49:45
69
tsmiadrake
TS mia drake :
Abi na because I thick?
2026-10-06 14:13:21
17
dqofbenin
Dollar Queen Of Benin❤️♈️ :
Jealousy wan kee my fellow girls for cs
2026-10-07 08:35:30
14
zongo___
NoCap ❤️📿🦅💀 :
Where is the rest of her?
2026-10-07 02:06:45
25
nickybae127
Nickybae🥰❤️🌹💐 :
The people sending ‘HI’ are not happy ooo 😂😂😂😂😂
2026-10-06 16:58:20
9
To see more videos from user @anointedfundz0, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About