For your face them respect you for your back them go laugh you 💔😪
2026-10-05 20:24:56
9
smart jnr ☠️ :
u nah legend 🩸🤞
2026-10-05 20:53:05
1
Tunde Of Lagos :
It’s always funny till you find yourself in similar situations
2026-10-06 02:21:14
0
larrydc448 :
I swear, man don go back to zero multiple times. It can happen to anybody 💔
2026-10-05 20:03:38
17
Daniel Henry :
na every day I day cry for myself 😭
both parents gone left everything for me at my age 24 so na me go feed my siblings now who I wan ask for help wey no go laugh me I no even see money buy clothes again talk less of other things
2026-10-05 23:54:08
2
A♂️ A♂️ A ♂️ :
no be lie ejeh ❤️😩
2026-10-06 01:52:21
0
Olamide Sebiotimo :
na person🤚wey never understand life.dey laugh him friend wey beg🫷🙏 am for help.😓
2026-10-06 01:48:50
0
obinna :
this one touch me 😔😮💨😒 who never dey inside no fit understand 🤧
2026-10-05 19:19:30
5
꧁༺ATUPA༻꧂ 🪔 :
Ajeh seh💔 3 ppl cares about me one don change am for remaining 2 of dem
2026-10-05 20:12:36
3
Adeboi :
Na man wey never understand life,dey laugh him frnd wey beg am for help 🥺
2026-10-05 20:11:20
1
❤🦅 :
The still de do that kind thing now
2026-10-05 21:11:24
1
BULGARIAN LORD 🇧🇬😇💫 :
I swear bro oo but God know go let us day that kind settings
2026-10-05 19:36:00
0
🏝️unknown celeb🏝️💰🌴✨ :
dem wan use nobody knows tomorrow take collect the 2k wey I dey save for tomorrow 💔😂
2026-10-06 00:21:20
0
Dat young lad :
real
2026-10-05 19:21:12
1
NSNV🩵 :
2026-10-06 03:02:54
0
AJÏDË💆🏝💚 :
Ajeh 💔
2026-10-06 01:16:17
0
𝐘𝐎𝐔𝐍𝐆 𝐁𝐎𝐘 ❤️🖤⚓ :
2026-10-05 23:26:18
0
🦂 :
Fact
2026-10-05 19:11:43
0
Emmy fúñdz' :
Omo I no even get 1k for account yesterday but God came through for me this night God of 4:51 ❤️🩹🥳🥳🥳🥳
2026-10-06 03:51:45
0
𝕯𝖗𝖎𝖟𝖟𝖑𝖊 :
Ajeh
2026-10-05 21:42:15
0
•aYoMiDe~*~🚀 :
Sure 👍
2026-10-05 21:38:50
0
NONCHALANT🌍 :
Broo life no be turn by turn again oo
2026-10-06 03:05:31
0
Kelvin 💴 :
I swear blood 😥
2026-10-05 21:22:28
0
Abdul-Lateef :
You no fit understand till e do you💔
2026-10-05 21:20:01
0
꧁༒ BIG DREAM ༒꧂ :
ajeh 💔
2026-10-05 19:11:47
0
To see more videos from user @dark_loner3, please go to the Tikwm
homepage.