So, coz you want to tell us story na him make you waka go soteyyy like say you wan go buy something then turn back 😁
This life is something 😂😂
2026-10-07 10:57:35
1
ibrahimbolaniyi :
if the manager come see the video now nko?
2026-10-06 02:10:41
162
• :
Shey femi don buy RX 350 now?
2026-10-07 05:53:54
19
Tao kiddies photography :
it's not aforseh it's called MAYEHUN, whatever I say,you must obey 😂
2026-10-06 08:27:54
63
Decimal. :
Abeg you get femi Number
2026-10-05 21:52:46
249
TEMI :
Make I go renew my voodoo 😂😂
2026-10-07 07:00:42
1
AJ exchange :
That is mayehun not afose
2026-10-05 21:38:23
118
One billion dollar 💵 :
You later see money or not ? That’s what I want to know
2026-10-05 20:47:20
52
Diana Bennet :
Wetin manager later do when he eyes clear 😂
2026-10-06 12:38:44
11
Hootee Tv :
no be juju...!
na normal scope
2026-10-06 22:06:40
1
Tomar Settle :
Na base on say the manager too Dey use all him money chop food… if him too deg chop leaves … him go almost sack Femi 😂 or make Femi regret him action 😂
2026-10-06 10:33:52
21
𝓐𝓑_𝓕𝓾𝓷𝓭𝔃 Ⓡ :
God save you say the part look for me
2026-10-06 12:16:33
19
Baba Ase Oro🔥 :
life deep. the more you see the more you learn 💯
2026-10-05 20:39:11
36
Bigz scovic :
curiosity dey make mayehun work well
2026-10-07 14:41:27
1
Young Letido :
All this one nah too make story long
2026-10-07 11:22:28
2
PẹĹụMī🧜🏼🧜🏽♀️ :
This guy dey use scope listen😹
2026-10-05 21:32:48
39
olaoba :
brother Africa voodoo real ooo
2026-10-07 06:31:22
0
zoro love 🧠💔🥺💔🦂 :
that is not afose
2026-10-05 21:20:11
7
2x😵💋 :
First to cement 😂😂😂
2026-10-05 19:50:08
29
Bright lopy :
Abeg where femi day
2026-10-06 06:24:56
16
Vasas💯💯 :
The day i encounter one too nkor this one use ring hit person and the person dey waka dey go 😂😂 woo juju dey ooo
2026-10-06 07:13:09
13
Mr. X :
You sure no be you?
2026-10-05 20:58:13
12
:
Abi na you be Femi self…. 😂😂😂
2026-10-06 07:35:40
6
THATGREENGUY 💚 :
Part 2 find me 🤣😂
2026-10-05 21:22:22
6
To see more videos from user @callmetemie, please go to the Tikwm
homepage.