If girl visits me I will definitely give her enough money for ride but I hate it when she asks first ๐
2026-10-06 10:14:41
57
IโM SORRY ๐ :
Walai I never sent my babe transport money before that girl nah real one ever she supported me in everything I did encourage me advise me I love you so much ajoke mi ๐ฅฐ๐ฅ
2026-10-06 12:51:08
3
user41889321721 :
Even if you send me money I no go still come yes ๐๐๐ญ
2026-10-06 13:17:10
3
ASABI โค๏ธ :
I swear with my life I Dey get money but I go still collect tf ๐ญ๐น๐น
2026-10-06 06:51:05
233
_Rhoda(FTM๐ฉโ๐ผ)๐ธ๐๐โโ๏ธ :
Omo Inofit count how many times I use my tf go see my babe ๐๐๐ญ 10k each time love sweet ๐ฅน
2026-10-06 01:40:52
180
__sofy๐บ๐ค :
So mah use my money find you come house , una funny ooo๐๐
2026-10-06 13:19:57
0
Olรกnrewรกjรบ :
Real real, I have never sent my babe transport, and we are 2 years soon!
2026-10-06 08:07:32
37
Zaynab๐ฅฐ :
Shi shi I no go comot from my money, Na Una sabi oo
2026-10-06 12:24:17
5
๊ง๏ผก๏ผข๏ผฉ๏ผณ๏ผฏ๏ผฌ๏ผกโค๏ธโ๐ฉน๐๊ง :
I Dey always do am before wey I no go ask for tf but I don learn lesson I no fit do am again ๐
wetin go make me use my money for tf go man house again maybe our relationship don go far gan ๐๐ฅ
2026-10-06 11:06:02
5
Not for everyone ๐ :
Nah so I tell my friend he no believe me
2026-10-05 22:32:20
523
TEEโS & MORE VENDOR IN IJEGUN :
Man wey won see me no fit send tf ๐make I use my money go meet man God forbid unless say me and the person don go far den no problem I can use
2026-10-06 11:53:17
8
dFw___w!Z โค๏ธ๐ฆ :
Even with data too, I go just ghost ni ๐
2026-10-06 02:41:46
15
Ifee๐ฅน๐โค๏ธ :
I get am but I go still collect am๐ญ๐
2026-10-06 11:10:47
7
Folakemi๐งธ๐๐ :
I get o but bro u go still gimme Ajeh
2026-10-06 08:37:34
11
Enny๐ :
Come force me go with my money nah ๐ฅบ๐ฅบ
2026-10-06 08:09:13
12
Ewaolami๐๐โจ :
Me I wonโt ask o, and I will make sure I have money in my account before i go on a date. But I feel the guy should be sensible enough to pay for my ride back home
2026-10-06 09:48:16
6
Stephanie :
I don hear ๐
2026-10-06 07:41:38
6
๏ธ :
What if you come love the girl so much and you donโt want to lose her?
2026-10-06 06:39:40
9
~REALEST๐โ๏ธโ๏ธ :
My babe Dey reject tf and she never asked me for tf before ๐
2026-10-06 10:18:31
16
โณ๐ถ๐๐ถ๐ฉตโจ :
Them done shade me ๐ญ๐๐I go still ask for the transport na una sabi ๐๐
2026-10-06 11:25:22
10
๏ธOpe ๐๐ค :
Call me a pick me or whatever I no care ๐ But I no fit ever ask guy for TF If I no get money to come I go just stay my house jeje ๐๐