na thunder go fire anybody wey go drag this guy with me
2026-10-06 07:29:52
457
Hairkraft.int :
Abeg Una still get empty shop for Una line??🥹🥹
2026-10-06 05:54:01
173
Lucky Success :
omo U don restock ooo, this set are so handsome 🥰🥰🥰🥰🥰
2026-10-06 06:18:17
758
mmabea3 :
I think I love all of them
am polygamous in nature .
2026-10-06 07:27:50
231
Maureen 🥰🥰 :
how is his groom price,I want to pay🥰🥰🥰🥰🥰
2026-10-06 00:35:39
229
EZENGWORI :
SINCE UNA DE DRAG THOSE GUYS I BEG UNA MAKE UNA LEAVE THAT WOMAN FOR ME 🙏
2026-10-06 08:14:17
103
gifted savage🇬🇭 :
All of una wey dey crush on some of this guy's they're in a serious relationship 😂😂. hustling to make life better
2026-10-06 07:35:49
48
mhizgold2118 :
Only one woman among men,kudos to her,this gathering go too last,if na women she gather like this quarrel for don boost…men friendship too sweet,see the way they’re happy doing content with her 🥰🥰
2026-10-06 10:01:41
48
Fee_boo❤️❤️ :
Daddy🥰 don't forget we're going to see my parents this Christmas holiday
2026-10-05 22:37:37
295
cyndystrendinlagos :
Happiness is free 🥰, are they men there single? 😏
2026-10-06 18:16:15
1
Ada Bekee💕🦋❤️🔥 :
Abeg make nobody drag my man with me oooo
2026-10-06 08:52:59
2
wendy_luv31 :
i no follow una drag o make una just leave this dark skin man for me o 😩
2026-10-06 07:43:49
47
TOJA DRINKS 🍺 :
omor igbo songs hits diff
2026-10-06 08:02:19
29
Maryam🔥❤️ :
The one I like just the wave hand for back, na how I go screenshot? Someone should help me
2026-10-06 06:27:07
65
chimamanda baby :
your people you are so amazing I love that ❤️❤️❤️❤️
2026-10-06 14:56:44
1
Iwuagwu Amarachi :
this ego wey i done dey hustle like this, chineke yem ego biko make these depression leave me 🤣
2026-10-06 19:20:16
1
Benita Peter🥰🥰♥️ :
😁😁 see me smile
2026-10-06 12:16:00
2
IVIE❤️ :
we plenty to claim ownership [Tears of joy][Tears of joy][Tears of joy]
2026-10-06 04:09:49
5
Cees crunches💕 :
make una remove eyes for this one. na my husband be dis.
2026-10-06 00:33:18
64
Bekee❤❤❤😍😍 :
give me his groom list, I wan pay
2026-10-06 04:33:03
21
🦚OLUEBUBECHUKWU ❤️👸 :
Papi , mummy said l should ask when you are coming let do wedding
2026-10-05 22:31:11
76
Thelma onyinyechi :
I love that first dark guy on white
2026-10-05 22:22:41
37
Cassy :
I like as everybody face d show 👌👌👌👌👌una face show and una shoe shine 👍👍👍
2026-10-06 04:03:38
44
angela :
we all like him right?
2026-10-06 08:31:46
16
To see more videos from user @buyitstores, please go to the Tikwm
homepage.