@draysluxury:

Dray’s Luxury
Dray’s Luxury
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 05 October 2026 22:07:17 GMT
179158
37548
447
4022

Music

Download

Comments

aridunuolami3
Olami❤️ :
Na once me self talk say I can’t do without you baby
2026-10-07 07:53:51
1098
ruth_smart
BIG RUTH🌺🙌 :
Omo whyning full my own mouth oo😭😹
2026-10-09 13:28:50
4
chiomagodwin46
Mý Sǎfê pľæćê🥵🥶☠️☠️🎃🤑 :
Them tell me say I just don’t know why you match my spirit
2026-10-06 12:35:04
515
livingasziyyah
Livingasziyyah :
I go love bomb am back 😂come still ask for money 😂😂
2026-10-06 17:02:54
240
naomi_bigbaby
naomi :
You go sha see why I Dey different
2026-10-07 08:24:03
82
governor_adwoa
GenZ Jezebel☣️ :
na so one man talk say I resemble his mom 😂
2026-10-08 08:54:41
40
chinwendu.84
𝐭𝐡𝐚𝐭𝐠𝐮𝐫𝐥𝐞𝐭𝐭𝐲🤍🦋 :
Na once me self tell am I can’t do without u babe 😂make will Dey whine ourselves 😂
2026-10-08 23:18:10
4
special9375
special💸💕 :
I go love bomb back, me wey get sweet word full mouth😂 you dey whyne?🤣🤣
2026-10-08 21:31:47
3
efya_cyndy
SHE’SLEEK CLODIN :
I go just shake my head for Una 😅😅
2026-10-09 22:43:21
1
safiatfrozenfoods
Safiat Frozen Foods :
Na once I bill am, ara e bale straight ni😂😭
2026-10-08 17:08:51
44
theadeolavixen
FOX🦊 :
Men too Dey lie abeg😹
2026-10-09 22:08:02
2
fowopemi6
Odun ewa 💕 :
The boy healing stage go need powerbank I swear coz me whey Dey manufacture series of madness😂
2026-10-06 07:00:31
63
.yhaarblackk
🥀 :
“You keep appearing in my dream” Nawa 😭😂
2026-10-06 20:23:05
41
nxy___1
🌷 :
“I feel different about you “🤣
2026-10-06 16:09:54
33
preshy1120
Precious💕 :
Talking to you makes me feel like I’ve known you all my life😂 for my mind I just Dey shout easy easy easy
2026-10-07 17:39:06
10
meilure325
Meilure's :
madness 😂😂
2026-10-09 11:18:38
11
ijeoma0110
ije bby ❣️💯💝 :
Wetin Mtn do us yesterday e good ?
2026-10-09 11:25:42
10
teriee3
ꨄ︎Teriee🍀❣️ :
Lollllll just lollllllllllllllllllll
2026-10-09 11:11:24
3
feyii023
@theefeyi :
Na once I ask ham please can you buy me ice cream😒
2026-10-09 09:49:05
11
hannan1264
HANNAH :
na once baba change mouth after one week 😂
2026-10-07 12:59:21
15
ria324855
RIA🖤😜📚 :
"you have this red flag but that's what pull me closer "😂😂 na once I burst laugh
2026-10-06 19:24:12
10
bettygirlmicki
𑣲⋆ 𐙚˚࿔ Bettygirlmicki 𝜗𝜚˚⋆ :
some boyss just dey muzzz mee😁
2026-10-06 17:07:37
6
omoshalewa738
QUEEN💕 :
E be like they no know say all this format no dey work again 😂
2026-10-06 15:59:40
6
ramish.00148
Ramish 🧕❤️🇸🇱 :
I miss you so much, I wish you were here beside me 😂
2026-10-07 19:10:58
7
To see more videos from user @draysluxury, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About