@rejoice0333: E reach my turn I faint for club😹💔

𝜗𝜚 𝓡𝓮𝓮_𝓡𝓮𝓮 𝜗𝜚
𝜗𝜚 𝓡𝓮𝓮_𝓡𝓮𝓮 𝜗𝜚
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 05 October 2026 22:19:59 GMT
33860
2136
111
135

Music

Download

Comments

anuoluwap360
AMINAT🌸💐👻 :
Shey nah garri u drink nii I no even stay long there I just get this and dance small commot for there I even shut down club oo😂😂😂
2026-10-06 07:10:21
1
typedestinyy
DesTeenY🫶🏿 :
you forget to chop and sleep? 😂
2026-10-06 08:11:59
7
11th_digit
️Harley♠️ :
e pain me say I no fit trek go abuja
2026-10-06 13:17:53
16
classicella05
Classic Ella 🥹🥰 :
Rich people can add me tho 😂
2026-10-06 09:41:06
0
the__desire
Deziharrr🍑😻 :
You no chop go club ???
2026-10-06 02:24:39
216
redhatboyretro
retro ff :
I first check maybe na you 😂😂 you no dey repeat fra 😂😂
2026-10-05 22:25:09
43
thatboideku3
✨DEKU✨ :
So na you faint for club 😂
2026-10-06 13:48:07
1
oluchi._favy
OLUCHI 💐 :
Person go faint Una go still dey dance 😂💔
2026-10-06 07:12:49
57
lucymmesoma4
lucy🦋❤️🌸 :
My odogwn just gift me 5b
2026-10-06 12:26:16
1
queentems01
🧍🏾‍♀️ :
Naso me sef faint o and no be say I trek o 😂
2026-10-06 07:09:31
17
mhedey302
💎Ola💙🫧 :
How una Dey go club 😭
2026-10-06 07:19:05
16
to_fun_mi07
𝒪𝓁𝓊𝓌𝒶𝓉ℴ𝒻𝓊𝓃𝓂𝒾♡🥀 :
The lifestyle choke no be for small pikin 😝😹🎉
2026-10-06 06:41:22
6
raymondhuncho77
cynthia Rodriguez :
i spend yesterday no be small
2026-10-06 08:05:09
1
ydk____lade
Okikiola 🥹💞! :
Omo I think say na only me collapse o 😂😭
2026-10-06 06:12:18
1
beckiebagventuresimport1
BeckiebagV import :
I think say you won spray money as you won open bag 😂😂😂
2026-10-06 08:34:22
2
hardukey7
♥︎🧸♥︎𝕠𝕓𝕒𝕓𝕪🍒🥹❤🐍 :
na so me self faint yesterday oo😹😭
2026-10-06 06:25:41
1
aweleeee_
Mercyyy😝 :
Broooo😭😭😂😂
2026-10-06 06:54:09
2
queenalex044
Success✨🥀 :
Naso I see this one for inside hospital 😩😂😂
2026-10-06 07:35:01
0
antijemilah25
جميلة :
Who video me nah me wear white that cloth, bag, wig and shoes Dey expensive I just buy it yesterday night
2026-10-06 07:22:43
1
chi_oma28
ChÏØMÅ🩺🎀 :
2026-10-05 23:28:16
1
ab_bypeter
Sunlight☀️❤️💞🦋 :
Na why before I Dey go I Dey sleep and eat before I Dey enter road oh
2026-10-06 13:00:43
0
misschoco024
🌸 :
How Una take Dey dance …I just Dey confused 😂😂😂
2026-10-06 13:57:10
0
beautiful_life2004
beautiful_life2004 :
Drink blood tonic 😭
2026-10-06 13:02:19
0
graceeythriftcity
Graceey~thriftcity :
2026-10-06 02:36:37
0
To see more videos from user @rejoice0333, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About