If this man finish this food that means he is a Scottish fan[Perfect score]a very loud food empowered by Scottish.
2026-10-06 08:15:26
137
SIR BRUNO :
we men no de pay back any money we collected from our wives🤣🤣🤣🤣🤣
2026-10-06 05:54:52
70
Sorfider :
marriage life dey sweet with issues like this 😁
2026-10-06 15:09:07
2
Emmy GreatNess :
make my wife no see this video abeg😂😂😂😂
2026-10-06 08:23:22
121
imperial_coolingsolution :
Omo I dey owe my wife 91k but honestly I can’t remember how it got to that Omo I no Dey rest oo
2026-10-06 08:34:19
52
K€LVIN MANI🪬🤍 :
Lilili nd Mac I don miss una oo 😂😂😂😂
2026-10-06 09:28:23
1
Ajiboye Oluwatosin :
very kind woman, you still cook, wonderful woman, God bless you!!!😂😂😂😂
2026-10-06 07:32:55
84
Joycefestus :
una don remind me,my husband dey own me one 20k I be done dey 4get.
2026-10-06 15:43:24
5
ihenicky🥰😍 :
nobody is even talking about how he is eating without eating the tins inside
2026-10-06 12:14:03
5
Jst-April🇳🇬 :
My husband nor Dey pay him gbese but e Dey credit me money wae pass them steady 🥺🥺🥺 but deep down I still want my main money 😭😭😭😭😭😭😭 i Dey heartbroken 😭😭😭😭😭
2026-10-06 11:08:49
34
CHIKADIBIAVEE :
Na me n my husband b dis e no dey ever pay finish,I even swear say i no go give am again but I still dey borrow🤣🤣🤣🤣
2026-10-06 09:17:15
5
oladehinde kehinde :
Me in the next day way I won borrow another 120k
2026-10-06 08:41:39
57
mrkenz 🇨🇲🇹🇷🦅 :
They love us more when we owe them 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
2026-10-06 07:13:19
61
🅿️US SY :
Na to frame 🖼️am hang for palor ohhh😂😂
2026-10-06 08:23:19
16
Chisom Emmanuel :
oga pay this money na
make all this secret no open finish naahhh😂😂😂😂😂😂😂
2026-10-06 06:13:31
39
OKG Mallow 🇳🇬 🇺🇸 :
how you take day get the money 🤣🤣
2026-10-06 09:55:20
8
To see more videos from user @sasha_mac_reality, please go to the Tikwm
homepage.