guy u use another Whatsapp account do this thing 😂
2026-10-06 22:35:31
23
H💕 :
me wey boi never press 10k at once before how I go do😂
2026-10-06 20:14:24
15
west :
if she no return everything make i die
2026-10-06 22:31:52
7
𝓝’𝓼 𝓓𝓲𝓪𝓻𝔂 ˚ 𐙚 :
eh sweet me die
2026-10-06 10:47:54
10
🎭 :
Una deh send 700k for relationship?
2026-10-07 06:09:36
2
𝗕𝗶𝗴_𝗬𝘂𝘀𝘂𝗳🧸 :
We know they gon cheat brr we just play along 🙂
2026-10-06 06:40:23
2
™ʆЄƧƧЄ™🚭🚀 :
nah dat "what have u done for me" pain me pass😞💔
2026-10-06 20:34:54
5
AYO~🙂↔️🍀 :
Una Dey give girl 850k? Na 30k I Dey find like thief like this 😭
2026-10-06 19:03:09
6
𝙨𝙩𝙞𝙡𝙡𝙣𝙤𝙬𝙚𝙖𝙠𝙣𝙚𝙨🍃 :
Omo na all those boys dey spoil relationship 😹💔😹
2026-10-07 08:17:23
2
AMEN😡🦅 :
Bro why 😪if you give ur mama he bad
2026-10-07 16:20:12
1
Amira👻 :
I hope say this thing no be true cus
2026-10-07 00:09:16
5
Biggest Richie :
did you block it?
2026-10-07 01:47:54
0
𝑨𝒀𝑶🙂↔️💚🪴 :
What have you done
2026-10-06 23:02:54
3
AGBAWO JNR 😝🧐🤓 :
Omo I feel your pain 😤💵💵
2026-10-06 23:06:47
2
Allbackwarrior💕😂 :
Good for you us wey we single we no mumu 😂
2026-10-06 13:35:34
1
user. :
OMO say nah juju she use for you 😳
2026-10-06 23:40:53
0
MR. HILUX🫎 :
best content of the year
2026-10-07 07:37:49
1
𓆩Icee boii𓆪🚀🎱☘️ :
what have u done 😭😂🥀
2026-10-06 22:38:43
2
~$ț~ÂŘÏ~ŹØÑÅ🍀 :
Once girl don Dey call you guy😂just know say she don hate you with passion
2026-10-06 18:26:29
1
Kim 🎀✨ :
Cos say you guide you con dey give girl that kind of amount guy just imagine say you invest that on something shey you no happy Omoh na we dey do ourselves ajeh 😡
2026-10-07 03:39:21
0
Swizkid :
some boys funny 🤣🤣😂
2026-10-07 08:56:47
0
destiny g17 :
Guyyy leave relationship ohh😭
2026-10-07 12:47:53
0
Gkstone🌴 :
Guyyy
2026-10-07 13:49:47
0
Succeed 🤐📊 :
I no say na precious 😂
2026-10-06 23:53:58
0
To see more videos from user @richie.living.lar4, please go to the Tikwm
homepage.