Even if it is 10 get it I’d find the rest 😂 wa4 sha😂💔
2026-10-06 10:00:28
12
OVERTHINKER :
You go soon sabi why USA Dey use cent 😂
2026-10-06 11:20:39
43
Emmy🏖🕷 :
Omo I collect $8 for chime use everything go shut down bread and beans 🙂↔️😂😂
2026-10-06 11:50:39
129
N^ULL :
Me wey Dey reject 200 I Dey beg for 50 now
2026-10-06 13:21:12
0
AKANJI✝️💙🤍 :
This is exactly wisdom 😂Hmmm enough for the wise ….. Ooo wiseeee
2026-10-06 09:08:27
7
Victor🧃 :
I cry 😂💔
2026-10-06 14:32:22
84
𝙈𝙖𝙧𝙨𝙝𝙢𝙚𝙡𝙡𝙤𝙬♡🚀🪵 :
I don deh use am as at all at all now😹
2026-10-06 08:58:16
66
️ :
Only got $5 Muwa 😂
2026-10-06 10:23:08
6
{__AYO__}🎚️🗿 :
$15 unto CAD self 😹💔
2026-10-06 10:29:06
21
Spilo :
I dey collect $10 sef😂
2026-10-06 09:56:17
16
03🏌🏻♂️• :
I only got $5 muwa🤲🏾
2026-10-06 10:26:39
19
☦️SANTOS🎭 :
E still come enter wrong account that day lol 😂
2026-10-06 12:47:57
10
user132646324789 :
Aswr with the way I poor so I feel stupid na me make myself never bounce back I still reject $350 last week 😭, August Also my guy say make I no bill one man 1k I no hear in the midnight I wake up bill the man e say okay in the morning na ones baba delete signal 😭
2026-10-06 12:28:48
5
PECKAMLEE001 :
I no follow u do dat one oo😂
2026-10-06 09:49:12
5
excite♉️ :
[Tears of joy][Tears of joy]
2026-10-06 11:35:45
13
Titilayo🥀 :
This actual cracked me up so bad..to think that I am a girl and I still understood 😂😂😂😂😂..your cry Dey front 😭😭😭
2026-10-06 13:33:29
1
..𝐖£𝐍𝐆.. :
I just dey drag since last week guy😭😂😂😂
2026-10-06 09:06:52
10
4kt_41 :
😂🎉
2026-10-06 11:55:00
6
FËMMŸ ŠŤÄŘ 🌟🤠 :
Me reject keh 😂
2026-10-06 14:43:58
4
MUDASEER🥸 :
Unto chime 😭😂
2026-10-06 13:41:09
0
M.B.A💵💰🥹 :
We active
2026-10-06 08:19:19
0
OLAMIDE🤡❤️💫 :
Nah that $10 I dey use survive this days brr🥹😁
2026-10-06 12:49:11
2
~🌴MARLEY~ DC :
Them no go tell you 😂😂😂
2026-10-06 16:02:11
0
JÜṢT-MÖLLY :
wa foor 😭😂
2026-10-06 15:51:57
0
To see more videos from user @yagathedracula, please go to the Tikwm
homepage.