If I dey gist you i fit dey talk halfway forget wetin I dey talk about, come ask the person Wetin dem even ask me gan?😭😂
2026-10-07 13:19:26
1
ABIKE ✨ :
Solution na money ooo 🤣🤣🤣 my sister
2026-10-06 13:35:29
0
Rhoda34 :
me no get last memory
I dey always tell pple
2026-10-07 15:26:50
1
bollyangy :
even me but I guess nah because I never chop today shaa
2026-10-06 17:01:10
0
DAMILOLA REFLECTS 🤎📌 :
i think say na only me😂
2026-10-06 09:38:41
0
chefh4limzy :
Nbl ooh nothing wey I no fit forget 😭😭
2026-10-07 04:09:07
0
Tife💕🥰 :
No be only you 😭🤣me wey forget egg for fire 😂😂😂😂
2026-10-06 09:48:31
20
Ammy🥺❤️🫶🏿 :
Na sapa Dey cause am for me not to get 1,500 for aza 😭😂
2026-10-06 09:18:26
8
theoyinakin :
Sister Ore ehn😭😂😂😂
2026-10-06 17:12:30
0
Prof ⚡ :
Nah exam hall u go relate wella
2026-10-06 10:28:45
1
cook_with_temmy🎀 :
Fufu Igbo ni
2026-10-06 11:27:05
5
Miss Tinu🧚♀️ :
Nah money thinking o 😫😂
2026-10-06 08:41:43
1
Mjay⭐️ :
Ebi ni ma 😂😂
2026-10-07 03:09:30
0
💐. :
This is happening to me,I forget things easily nowadays even if I talk I may not know what I said. I was given a cake order since august and the person even reminded 3days to the day of delivery and I forgot to do the cake ,I nau saw the person the time he said he will come I now remembered he has an order with me. Omooh I begged him ni oo ,thank God I already got mixer na once I sharply do am. May God help me😩
2026-10-06 21:52:33
0
Oyindamola💕 :
Ironu por ni😩
2026-10-06 09:32:02
0
Ikorodu/Lagos makeup artist 💄 :
Na sapa dey cause ham 🤣😅
2026-10-07 15:49:31
0
Babatunde❤️🔥 :
Sapa yen gan ni
2026-10-06 08:47:52
0
FEFE AYÀWÒRÁN.✨ :
Na sapa walahiiiiii…….😭
2026-10-06 08:49:32
0
Moni🤍🎀 :
Na combo ooo 😭
2026-10-06 09:19:38
0
BÁMÎDÉLÉ ✨💚 :
I don’t why I no Dey skip ⏭️your video 😂
2026-10-07 11:29:21
0
CMR’D TOBA :
I know it
2026-10-06 12:53:14
0
🦧Haayo🇱🇾 :
I swearrr same here, I am not even joking😭😂😂😂
2026-10-07 18:22:57
0
omoba.adeyemi3 :
nah money
2026-10-06 12:58:22
0
lifestyle with Lade :
Na every minutes I Dey find my phone, everybody around me don tire😂
2026-10-07 16:57:29
1
yaa salam :
which time you have s*x last? I think maybe that's why 😂
2026-10-06 09:38:38
0
To see more videos from user @sunmi_savage, please go to the Tikwm
homepage.