@tonycruiz_: When you finally realize you’ve been doing too much for your girlfriend (part 1) 💔😂 #tonycruiz #fyp #foryoupage #relatable #trend

Tony cruiz
Tony cruiz
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 06 October 2026 10:37:20 GMT
757016
134161
1445
1479

Music

Download

Comments

v.i.c.t.o.r_05
Foden🧃🧸 :
Money wey you suppose go use collect apartment 😭😂💔
2026-10-06 12:56:50
613
popjayastro
POP JAY :
Brotherhood is proud of you 😭
2026-10-06 12:42:31
1414
littlefingernigeria
Littlefinger Gadgets :
We know say na skit but make una dey try use figures wey dey realistic…where boy wey dey stay pako house see 300k give girl for nails and lash still dash uber guy extra 40k 😏
2026-10-06 11:45:49
651
nene21914
Nene 04⚽❤️✨ :
This na real gee ❤️✊🏾
2026-10-06 12:47:14
488
richie_1004
Richie :
Any babe wey give you rules and regulations before showing up, Leave am alone..... Don't be a foolish BF
2026-10-06 13:48:07
184
omogbolahan340
OMOGBOLAHAN ☯️ :
I no wan know maybe nah contents or Fr this guy will never know sorrow till the end of his life insha Allah 🙏🙏🙏
2026-10-06 14:23:42
84
dollarbill131
DOLLAR BILL :
Oya, bring the part two!!
2026-10-06 15:28:48
1
igwe.gabriel1
Igwe Gabriel :
na man way dem no like or love dem day bill anyhow 🙄
2026-10-06 12:22:53
147
prexxie93
prexxie🥰😍 :
why you con pure water on the innocent turkey🥹
2026-10-06 13:48:08
291
babybenny23
13th September 😋💞🌹💜 :
That 300k u don use ham collect better apartment
2026-10-06 15:12:40
18
olisapaul1
Bobo :
I pity men wey still dey believe for love
2026-10-06 13:31:19
63
london.diva62
london Diva❤️ :
This the pure truth about some of my gender
2026-10-06 16:45:53
1
eunhung24
Eun Hung :
What did the innocent turkey do too you?
2026-10-06 16:52:59
1
abdul....malik7
JUDAS🧌 :
intentional man dey suffer 💔😂
2026-10-06 15:56:15
8
santa_baby101
santa_baby101 :
For this life no ever be that guy wey wear red 🔴
2026-10-06 13:22:43
100
zionchilddegreat
DESTINY CHILD 🗝️ THE💪💯 🤩 :
continue the video please 🥺🥺🥺🙏
2026-10-06 16:14:37
1
jameswisekid
alaojameswisekid :
Part oooooooooooooooo
2026-10-06 16:13:35
1
_tifemi2
Oklekie🤍🕊️ :
Part 2 can’t wait 😂
2026-10-06 15:25:34
1
floydstoic
Floyd stoic :
Is good to dash an Uber driver something oo
2026-10-06 13:12:17
63
amah_rah45
AMAH🌸👑 :
buh she was on lashes B4 she came over😫
2026-10-06 13:02:23
57
emmy_empirepage224
Vẽřĩfíẽď Emmŷ🪐⚡️💸 :
Someone should please bring me back
2026-10-06 14:24:55
14
ohemaaaluxy
Ohemaa Luxy :
I thought I was first oo 😩
2026-10-06 10:45:08
90
catalyst043
Catalyst 🌴 :
my own nahh wetin this tawkey do u kwanu 😂😆
2026-10-06 12:52:38
60
bigpedro115
BÏG PÊDRØ1🇧🇪 :
if she loves you everything is free but is she doesn't love you omor 💔😔
2026-10-06 13:14:09
25
To see more videos from user @tonycruiz_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About