I Dey date you and you tell me come with my friends that the last time we’re talking!
2026-10-06 11:55:37
550
Scent by Dee 🎀🛍️ :
Bode no scatter this app oo 😂😂
2026-10-07 04:59:52
1
22 :
Oga make una no spoil this thing oh una too talk
2026-10-06 12:19:07
269
LifeWithZee :
You go soon craze 😂
2026-10-06 11:55:20
975
ChukwuNonso 💯 :
Guy You don they make me think too much oo
2026-10-06 12:14:43
301
Queen Silver 👑🦋 :
This table no too strong oo biko no shake am
2026-10-06 13:25:48
105
Phantom 😈🥷🌴 :
Isn’t that concerning…
2026-10-06 12:48:38
318
LARRY :
Nothing will happen. I love and trust my babe so much
2026-10-06 14:53:19
18
PrimeGear gadget imports :
inno fit dey relationship I too get trust issue
2026-10-06 11:54:55
78
ʜᴜꜱꜱᴇɪɴ🇳🇬🦍 :
Egbon wetin dey xup?😂
2026-10-06 11:58:19
38
theversatile_kiitan :
What exactly are you saying nau?
2026-10-06 14:47:18
45
McOyad_Comics :
Come u dey scatter my head
2026-10-06 11:53:44
88
Lulu🦋🦋 :
Also, what happens when his friends babe comes with their friends. Does that mean he is also going to do stuffs with his friend babe friends just the same way his friend did something with my friend??…………,Ahhhhhh😣
2026-10-06 12:23:21
55
тнєνιℓℓαιη🥀• :
I like as u talk am slow slow😭
2026-10-06 12:26:32
32
LEOPEE :
Una just dey know bah?
2026-10-06 19:51:18
1
Onpoint :
Omo no be vice versa be this?💔
2026-10-06 19:19:26
1
AYO :
Omo food for thought o
2026-10-06 13:57:22
5
𝙼𝚁-𝙴𝙼𝙼𝙰🥂🤍 :
Wetin u da think tho😭
2026-10-06 13:52:04
5
famous_peter_ :
This guy don put me for thinking today Jesus Jesus 😂🥺
2026-10-06 13:06:14
7
_dmmy_0 :
Omoh mogbe ooo😂😂😂
2026-10-06 13:24:52
9
Certified Beninboy :
na this matter we go use start judgment day 😂
2026-10-06 13:32:06
29
Vivyan🌸 :
Me self shout Omo
2026-10-06 11:55:55
7
TYcoon___67 :
3-4-2-1
Midfield Balance formation- Alex Ferguson style😂
2026-10-06 12:21:06
5
bobby_outsider :
Omo see reasoning 😂😂my own babe no go do anything if she go with her friend 😂
2026-10-07 04:50:44
1
Believe3214 :
Bro finished the words oo😂😂
2026-10-06 21:18:21
1
To see more videos from user @bodeylite, please go to the Tikwm
homepage.