@_sirpeei_0: Use am play first 🤬😂@—⚜️Čẽľẽb Ñãťĩõñ

⚜️_Sirpeei_❤️‍🔥
⚜️_Sirpeei_❤️‍🔥
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 06 October 2026 13:32:28 GMT
74267
7907
196
1589

Music

Download

Comments

princedanny_01
MR DANIEL 👻🪽 :
Oboy brain work different from juju 😹💔
2026-10-06 16:07:50
489
cbjesse1
🗽CB-jESSE 🦅 :
Small small all of Una don de turn native doctors 😂
2026-10-06 16:17:35
435
naughty_saint8
Naughty🦇saint🫀 :
no repercussions for brain work 😂. I mount my grace
2026-10-06 18:05:28
80
happycruz077
Happy Cruz backup acc🧨🍾 :
People do pass this one but dem no post am 😏
2026-10-06 21:24:02
26
b.orignals.gagets
B orignals Gagets 🎧 :
Precautions Dey front o😂…
2026-10-06 16:27:52
118
lilpop234
Lil pop :
when the repercussions come i no wan hear i should have not done it ohhhhh na person own we dey try settle just now with Jesus Christ 😂
2026-10-06 21:46:40
8
meet_great
𝕻𝖆𝖓𝖉𝖊𝖒𝖎𝖈_𓃵™ :
And Una neva fall out Benz 😂😭
2026-10-06 19:40:36
9
lostsoul6p
lost soul😪 :
I talk am 😭😭😂😂say na rubbish I just dey do since 😭so na like this una take dey buy car and build house😭😂omg my find money enter sharp location asap
2026-10-06 21:57:32
4
joy_c032
Pretty joy🤍🛍️ :
Na so e don reach lately
2026-10-06 19:07:22
14
louisnba3
Lost Boi 🧌 :
Una Dey feel like Merlin now Abi
2026-10-06 17:42:43
5
activation_lowkey
activation_low-key :
Outside house👹
2026-10-06 17:25:32
16
fundzog01
𝕍𝔼ℝ𝕀𝔽𝕀𝔼𝔻 𝕆𝔾 𝔽𝕌ℕ𝔻ℤ :
bro pass me update
2026-10-06 14:19:14
13
p.wise8
P.wise 🦂 🦅 :
Ena don Dey answer ena calling that’s my sons😂😂😂😂😂😂😂 the gods are with you both 😂😂😂😂
2026-10-06 22:01:29
0
dan.kiss10
Dan kiss 🎖️🚀 :
No be juju be that 👹😂
2026-10-06 19:45:02
6
mexico.money69
PRECIOUS 🥷💼 :
then you go Carry my problems for your future 🤷
2026-10-06 20:51:22
6
tobi.nation927
￴ ￴ ￴ ￴ ￴￴ ￴ ￴￴ ￴ ￴￴EBUKA ✝️ :
I hope una go buy lambo Sha 😁
2026-10-06 20:47:12
4
dinerogotsad2
Mr. Dinero 🥷🧑‍💻 :
Una go calm down ohhh💔😏
2026-10-06 20:05:27
1
____zod__
💎ZOD💎 :
Repercussions Dey chill Dey wait for you😂✨
2026-10-06 20:12:44
5
ur.melodies
ᴍᴇʟᴏᴅʏ 🦂 :
pass me one bro
2026-10-06 14:56:31
10
kevincostner1232.0
𝕀𝔹ℝ𝔸ℍ𝕀𝕄 🫆 :
Small small all of Una don de turn native doctors 😂
2026-10-06 18:36:37
0
ukisactive
R🅰️Y♠️🐐 :
Not happening 🥱
2026-10-06 15:55:11
4
stormzy0425
𝚂𝚃𝙾𝚁𝙼𝚉𝚈🪵 :
No be lie my guy
2026-10-06 17:49:43
0
rocky_wrld125
RŌÇKY_WRLD ⭐💲 :
Na grace wey i dey use package my work ooo no juju
2026-10-06 19:36:20
1
baller4016
BUZOR☘️ :
Ok
2026-10-06 18:24:05
1
To see more videos from user @_sirpeei_0, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About