I no fit dm you cos I just buy this my phone and I never get money for another one 😂😂😂
2026-10-06 18:58:17
103
emaxze :
Why e con dy sound like threat 😭
2026-10-06 19:33:46
52
Vonke🇳🇬🇬🇭 :
oga we dey your dm since how may days now
2026-10-06 20:22:13
0
Yakman24🦍💯 :
If I sabi play ball i no go get team? Una dey talk oo😂😂
2026-10-06 18:15:47
22
ÖŁÂ WÉŚT 🚀🤍🌚 :
I fit quite my career because of you bruh
2026-10-06 21:49:08
7
5⭐️ :
I don text you boss
2026-10-06 19:55:36
12
𝓗𝓪𝓶𝓶𝓪𝓭 :
I sabi but I hope my phone is safe?
2026-10-06 17:51:49
31
WILLIAMS✅⚽️🏅 :
FIFA Agent 😂😂😂
2026-10-06 20:39:04
0
PRINCE 👑 🇳🇬 :
Omor this ads sure 😂😂
2026-10-06 22:26:59
1
excellent.😎🇳🇬 🇬🇧 🇫🇷 :
kidnapping ads
2026-10-06 19:28:31
0
King-Moses7🤴 🖤 :
You wan kidnap me ? 😹
2026-10-06 19:44:35
1
Full Time Football :
I don message you
2026-10-06 20:15:37
0
Ƒσятυηє⚽⚡ :
na Sadio mane agent be this oo
2026-10-06 20:24:51
1
d.o.m.i720 :
lol 😂
2026-10-06 20:51:02
1
kaykay🕷️ :
I no sabi play but if go learn because of you
2026-10-06 21:58:39
1
Ayobami 💚🪐 :
I no sabi buh I Dey find team baba mii 😭😂🤲🏾
2026-10-06 17:43:54
4
Tanimola44uu :
Lol, drag me or anything, but this guy is well known in Nigerian football twitter lol. Una wey be footballers make una dm am o. This guy sabi Oyiga and Oyiga na Odumodublack guy. If you no believe go Twitter.
2026-10-06 18:40:00
3
Marcus Abraham :
I sabi play ball but I no get team. I don DM you 😭🙏🏿
2026-10-06 21:04:46
1
OLAMIPOSI❤ :
Agent fatai😂
2026-10-06 19:38:47
1
IBRAHIM 🇳🇬🇧🇯🇸🇮 :
I know get bro
2026-10-06 17:38:07
2
To see more videos from user @number1fanfc, please go to the Tikwm
homepage.