@mr.lownerissingle: Everything no be wetin them Dey use Ampiano I no follow u Dey shine teeth 😡@ℭħ𝔢𝔮ûě📌 #unn #nsukka #fyp

Mr. LOWNER
Mr. LOWNER
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 06 October 2026 15:54:45 GMT
3392
500
33
14

Music

Download

Comments

bhigmillie01_
MILLIE 🚀⭐ :
all this things no be beef anything na content!!!!! all for the views!!!
2026-10-07 20:37:59
0
big_caramel4
caramel🥹💝🌹 :
And the both of Una Dey together now ooooh😂😂💔
2026-10-06 16:12:46
28
very_darkangel
🦋Very dark angel 🦋🦋 :
una suppose settle this tin inside, u no suppose bring am online. and I bin lyk una friendship.
2026-10-08 13:52:32
1
gemmajuliet123_
Gemzy🤗🤗 :
Nna ehh as how na🤦
2026-10-06 17:00:14
7
chybest.nwa
Dame :
be calm ml🥰
2026-10-07 15:02:19
0
sylvia6553
Sylvïã🌹🌺 :
And I bin like Una friendship ooo 😔
2026-10-06 17:08:29
5
creamy.ella0
CreaMy🤭😋 :
Who give am celeb kwanu to start with😏??
2026-10-07 00:10:34
5
onyedikachi920
SYG•EFB 🎮 :
omor think say na cruise una dey catch e do reach like this
2026-10-06 16:15:34
2
leeco_jnr
LEECO🕊️🥷🏾 :
that en talk no good
2026-10-06 16:36:22
3
valentine.797
valentine 💝 :
oga wan use am trend 🤣
2026-10-06 19:02:42
2
evilangel5213
Your 🍃🌹🤍princess 👑 :
Una don get issues u don Dey talk rubbish about am 😏😏
2026-10-06 22:05:19
2
she_is_ebubechukwu
Ebubechi_042.. ❤️🌴 :
if nh like this he no try oo
2026-10-06 19:11:59
1
jenniferonuoha456
jenny 456 :
if na wetin sup the talk no make sense
2026-10-06 16:37:25
1
slmzy26
Slïmzy Prësh 💕🥰 :
omor if na so ,e no try
2026-10-06 17:55:04
1
martinsuche_21
Martins(UC) :
People wey just chop together finish. 😅
2026-10-06 21:56:16
1
makinde__101
King Solomon :
Omo my guy make una just calm down okay 🙏🙏🙏🙏
2026-10-07 09:58:25
0
itz_urgurl_riri
Mrs Tankwey❤️😘 :
lo lo calm down ml 😩😩❤️❤️😂😂
2026-10-06 20:41:55
1
chysom602
Sommie💞💞 :
Hope say na content sha 😏
2026-10-07 08:52:19
0
princessmeek0982
Princess meek 💕😎 :
Gist dey ooh 😂
2026-10-07 09:15:00
0
bee22511
A❤️‍🩹 :
2026-10-06 18:31:56
0
akamuka041
LOUSY :
At list him mama give am money 😔
2026-10-06 20:21:04
1
george78632
George🇺🇸 :
why you dey call am poor?
2026-10-06 16:09:22
1
amakaclare
Clare🫧❤️🍒 :
For people way wan grow their page…make Una de read for una exams pls😂💔😂
2026-10-06 19:02:30
3
manny_bank
𝓜𝓪𝓷𝓷𝔂 𝓫𝓪𝓷𝓴 :
me and cheque dey wait for you
2026-10-06 17:42:30
2
To see more videos from user @mr.lownerissingle, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About