Una go just dey use torch find insecurities. See as this babe set now. Wetin be the problem here abeg
2026-10-06 22:39:10
3339
Miss Fauziyah :
i got tiny legs too 😭 one of my biggest insecurities
2026-10-17 15:34:13
0
FAREEDAH🕋🧕💕 :
U no know Watin go do for u hoo see as I get yam leg omoh am so embarrassed of it 😩🥹
2026-10-07 20:42:18
37
ꨄ_𝗢𝘆𝗶𝗻_ꨄ :
How wish I have tiny leg my legs are too thick
2026-10-07 07:36:35
749
:
Same house…she’s my neighbor and she doesn’t even know it
2026-10-07 12:42:35
507
Steamy :
insecure ke? did you know how beautiful you look
2026-10-06 20:50:22
385
𝓕🎀 :
OMG….your legs are so fineeee
2026-10-07 09:03:48
122
BAMBI🌸 :
Omo your legs are fine o
2026-10-07 11:03:50
167
Enny✨🌸🧃 :
My legs are tiny too and trust me when I say I don’t feel insecure about it! Just love your body however it is!🥰
2026-10-07 10:35:45
72
Faith Raphael :
me that has thick legs sef want tiny legs this life 😔💔😂
2026-10-07 13:12:16
32
Christabel 🦋💕 :
Tiny legs, flat nyash, big stomach😭 insecurities just full my body
2026-10-07 20:17:37
8
Toto0502❤️💎 :
I geh tiny legs still Dey wear short o i no send anyone o
2026-10-07 05:51:52
17
ZEEY🧚🏻♀️💕✌️⭐️ :
I like my own o
2026-10-07 13:55:27
8
Dunny😻 :
Show us people wey talk ham
2026-10-07 12:30:34
8
Adun :
E no tiny reach my own ooo☹️😫na my insecurities be that 😂😂
2026-10-07 06:51:39
19
Riri🎀 :
Person wey make sense like this… una. Just Dey Dey insecure for nothing
2026-10-07 18:08:06
5
Ceecii :
Mine is knock knees 😌
2026-10-07 09:23:46
38
blackgirl🖤💣 :
I get tiny leg I con still slim tiny thighs no hip and you are complaining better thank God I have never for once wear short or leggings in my life though it hurt but what can I do I am still grateful I have legs
2026-10-07 11:03:17
30
Gbemii.🦄 :
You can’t tell me you don’t know your legs are fine sha
2026-10-07 12:16:23
9
Braidbytinu🇪🇬 :
Wetin person wey no get leg do, I rock whatever I like with my tiny legs 🥰