@tripple.dee22: #viral #blowthisup #trend

ㄒ尺丨卩ㄥ乇 💕🔥
ㄒ尺丨卩ㄥ乇 💕🔥
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 06 October 2026 20:49:03 GMT
17888
3269
167
873

Music

Download

Comments

teesbyglory1
GLORIA :
Why me wey change I nor know wetin I Dey do Abi 😂🥲
2026-10-07 14:31:02
19
aishat.ayinke7
🎀🦋MORENIKEJI 🦋🎀 :
Love no kuku dey favour me 😔🫩
2026-10-07 18:00:12
1
gold39398
꧁𝙂𝙡𝙤𝙧𝙮𝙜𝙤𝙡𝙙 ꧂ :
I’m single but I no believe you are single too
2026-10-07 21:29:13
0
agurllikeprincess3
single💔😢😭 :
single life nor still easy ooo
2026-10-07 20:29:13
0
perfumevendoratekiti
Toyosi backup ⚡⚡ :
My loyal days ended the moment the person i trusted the most shattered me and I was left broken
2026-10-07 20:09:44
0
anilove675
Anita 💐💗🤭💋 :
omo me self dey find boy way go love me 😔💔😩
2026-10-08 00:03:20
2
preshy_293
Preshy🥹❤️ :
Na so girl go Dey with una when una no get anything if una later guide she no be una type but is hurt y una Dey do our gender like that 😪🤦‍♀️💔😭
2026-10-07 17:13:47
9
oluwafaith792
mummy's gurl😩🥰 :
I loyal for my last relationship but today I dey 😭
2026-10-07 15:17:20
7
bisola2071
🌊ADEOLA💨🙎 :
Na so all of you talk 😔😳
2026-10-07 16:35:24
8
temiloluwa2474
★.........𝑨𝒃𝒐𝒔𝒆𝒅𝒆♡♥😩💕 :
Na so una dey talk 😒💔 me wey still chop breakfast yesterday 😭💔
2026-10-07 16:06:43
2
favour34310
𝒻𝒶𝓋.𝒪𝓊𝓇 🧃💕 :
If I still see boy wen love me for me i go love am with my full life ajeh 😔😭💔
2026-10-07 17:30:14
0
x615334
Moonie🌙🥀💕 :
na so una dey talk. I just dey heal since 6 months finish
2026-10-07 16:43:17
1
gift03223
Tina🎀🥀 :
no loyal boy again😩🥺
2026-10-07 15:11:57
0
amirahh540
🪫💔 :
Person wey i love still come Dey loyal for no regard me ooo😂
2026-10-07 20:31:41
0
slimmama843
*꧁ 🧃AMARACHI 💕💞💍 :
Na so 😂😂😂😂
2026-10-07 14:15:13
1
kudirat744
🤕🥹❤️‍🩹 :
This is not a sign my ladies I dey come mk I cry first
2026-10-07 18:26:18
0
calmbella0
calmbella0 :
Omo Ajeh
2026-10-07 14:36:13
0
dece404
sad loñer🥹💔 :
am here na🥰
2026-10-07 08:31:13
0
successismine00
JUMMY💕❤️ :
Tired of trying again 😭😪
2026-10-07 19:21:58
0
itzloner78
🪅 Ƙ🫯 Ƴ😈 L🧚 Ê 🎀 :
Dis single life go later take my life 😭 sha, cuz wtf 💔🤦😔
2026-10-07 20:59:57
0
favourite9496
💞Mi🥰💍 :
come carry me 🤗
2026-10-07 12:34:35
0
nwachina67
Amy’s crispy delights 💗❤️ :
I’m interested oo make unah love me oo
2026-10-07 19:43:01
0
goodnews2202
𝓖𝓭𝓷𝓮𝔀𝓼💔𝓙𝓾𝓼𝓽 𝓜𝓮😔 :
No problem
2026-10-07 05:26:43
0
k.money.rg
K MONEY RG :
Nah money matter they worry me 😁 my mama love me 😌
2026-10-08 01:01:56
1
berry7636
Berry🥹🍒 :
Nah so🫩
2026-10-08 01:23:43
0
To see more videos from user @tripple.dee22, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About