My mother sister children yenk me Broh I go stay with them this people use me do gate man for there hotel๐ช๐for a year plus na left over food I Dey chop after dem don cook for hotel people finish I no Dey sleep for night if I eat na around 11pm I Dey eat only God know how I use comot there all thanks to my current boss na him come lodge there come see for outside around 3 AM e ask me who I be I carry everything tell an come put me on celeb I say I bomb celeb for two months with that sleepless night next month I touch my first $500 dollar I no tell them I Dey do that gate man work I gather enough money the day I use come out come talk say I no Dey work again dem say na lie I carry my things go stay with my Oga guy I see shege 2024 only God knows best God know say me I no go yenk back but all good God be praised ๐ฅน๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐๐๐๐๐
2026-10-07 03:36:00
28
SOLOMON FC๐๐ :
Some of us here donโt know our father right ๐ญ๐ญ
2026-10-08 07:59:04
5
Shayla ๐ซ๐ :
both mama or papa
make them avoid me
2026-10-07 20:52:03
29
Molexman :
My biggest motivation na just to comot my papa from this driving work wey he Dey do ๐๐ because at his age I should be the one helping them ๐ Abi you don observe when small pikin wey nor even reach half of there age Dey shout for them for park ?๐ at least coming back home with 5k omo if this hustle nor take my life ehh is either I take the hustle life ๐๐๐ค๐ซฉ He trained us over 9 graduate only me nae deh hustle how then do you expect me to brake this yolk ๐ I beg for update tire E go be sha Man nor be story teller โ๏ธ๐
2026-10-07 19:08:41
14
Morgan wallen :
my mom side worst, imagine my mom brother beat my mom for my front ๐ I no fit do anything because I still small, the man flog my mother for my present, when my father die them no gree help us till today I nor know where them bury father, till today I nor fit forgive anybody from the family, even the community I just hate them
2026-10-07 15:38:41
16
๐คAbena ๐ฅบ :
I hate that man so much no father love ๐ please can someone tell me how father love is my God go punish him he is already dead but I donโt feel it because he was not part in my life when we needed him most he has money ๐ด cars houses but responsibility๐๐๐
2026-10-07 20:46:50
7
Big Treasure ๐ฅฐ๐๐ :
I swear them yenk us wetin nor goodโฆbut all good ๐ it is well ๐ญ๐ฅบ
2026-10-07 14:12:09
16
DLS Always & forever โค๏ธโฝ๏ธ๐คฝ :
You think say life easy for them too ?? Omo life Dey hit everybody in one or two ways , Una Dey really funny me for this app
2026-10-07 07:06:17
11
. :
Dem really yenk my father ๐ช๐
2026-10-07 00:08:08
16
IFEANYICHUKWUโจ :
Omo I no fit forgive my mama she betrayed me ๐ฅบ
2026-10-07 15:06:14
15
Isaac ๐๐๏ธ :
Just got my first key
2026-10-07 07:51:18
21
CHRIS LOW-KEY ๐บ๐ธ :
no matter what forgive them bro
2026-10-06 23:45:04
17
๐ด๐ป๐๐๐๐๐๐๐ด :
for this life i no fit forget people wey reject my papa whe en get nothing called my mum names for marrying there son ๐๐ treated me and my younger siblings like outcast ๐๐ rejected there son for standing by his wife made me miss the burial of my grandfather because the buried home with out my dad knowing๐ told my dad that nothing good can come out of his life ๐๐๐๐
2026-10-07 19:53:17
6
DESTINY :
Both the so called father and he family Una do well
2026-10-08 14:31:35
5
To see more videos from user @twister0121, please go to the Tikwm
homepage.