Wat if the boy di sleep without telling u good night ?
2026-10-06 23:57:09
10
Serginne❤️🇨🇲 :
When person love you, you no go first ask that question! The moment u start question love then there is a problem
2026-10-07 05:27:06
49
Teng Grace :
You Dey break up them nodi text you back for insist chaii 😅😅😂😂😂
2026-10-07 11:41:05
3
Rare soul🤍💫💘 :
what if eei de mk two hours wey eei node check on u 🥺💔 cus since 7am this boy rote me till now😭💔
2026-10-21 10:00:07
0
Sandy 🌸💕 :
I don leave me the boy
2026-10-07 16:39:12
2
mira :
Real abeg I need your advise[Pray]
boy fit like two girl them at once?
cause my guy keep insisting that one girl nofit correct yi and ei get some other ngah we the girl no get problem with open relationship and when I wan complain ei di tell me se abi selfish because I no wan share
2026-10-07 21:10:18
1
Ambe Daniel :
The moment you start ask that question, the person no like you. If person like you, I swear to my big Mami you go know
2026-10-11 05:14:26
4
m.a.r.i.a.m🌸 :
Say make I leave clubbing talk ohh 😂😂😭
2026-10-08 19:21:16
1
DaphnyDjantou :
E go also be curious about you
2026-10-08 13:53:35
1
Didier Eazi :
na old school that so, them d still pretend bro
2026-10-07 07:27:41
1
R🌷 :
Man wah love you no go stress you🙌
2026-10-07 07:13:05
7
Da-Silva 👻🖤 :
You correct but I think say na sacrifice as you talk the person go change their way for u 😹😹😹
2026-10-06 23:41:22
5
𝕊𝕪𝕝𝕧𝕚𝕒 🧸💕 :
Ma man no dey gree make I do house chores anytime I visit him oh and ei dey vex me
2026-10-18 14:09:41
0
BrOnDy🖤🦋 :
The tin don hot me againnnn😂😂😂💔
2026-10-11 22:38:07
0
Etoh Rosy-Grace :
Once you start ask that question if they love you or not then you already know your answer na just say when feelings and emotions dey involve we no the reason well again but the greatest love you fit show yourself na for know when for walk away especially when you are being taken for granted.
2026-10-07 21:34:35
3
Wendy♥️🖇️🦋 :
I go leave the boy 😂😂😂💔
2026-10-07 18:50:09
1
EM’s Hair Fleek :
Wehhhh you no go talk for me so 😂😂😂
2026-10-10 23:20:28
0
Agu Louis :
True gran
2026-10-10 20:34:01
0
Kid’s Boutique Buea 🇨🇲 :
Story of my life😭 I don suffer for love ya
2026-10-08 09:00:51
0
Splashy’s collection Buea💕🛍️ :
😂😂😂😂😂I don hear
2026-10-20 16:35:51
0
Sheriff Of Nothing Harm🔗 :
Bro no man no fit love you like the way your family love you
2026-10-11 07:40:34
0
Miles :
Once u start ask this question to “urself”- big question mark (❓ ) LOVE really doesn’t nd justification, u just live/feel it. Once ur brain trigger this question, u have bn LEFT behind 😂😁
2026-10-11 08:34:41
0
Cutethia🥰🥺❤️🌷 :
😂😂 I don hear nor no shout 😂🤲🏼
2026-10-06 23:58:53
0
To see more videos from user @realisrare1, please go to the Tikwm
homepage.