De Bruyne self no reach pogba prime for prime wtf is Bellingham
2026-10-07 13:29:00
314
B!ggest Paul🦉👽 :
Omo Una see Pogba finish 🥺
2026-10-07 11:44:07
311
Chuks fazy :
Pogba wey dy throw long pass with no stress ..very non chalant sexy mieldfielder
2026-10-08 02:37:32
233
GLASSBOY OF TIKTOK :
Bellingham no even reach mainoo😏
2026-10-08 00:00:01
43
Big Terry :
Omo Una dey disrespect Pogba o 🤦
of all people na Bellingham Una call 😭😭
"Pogba anywhere you dey abeg forgive them for they know not what they are saying "
2026-10-07 11:08:51
43
🕸 :
to me I will say pogba but Bellingham go pass pogba as time go
2026-10-07 11:28:53
80
Dezny :
Who brought out dis comparison?
2026-10-07 14:21:50
33
ilkaydrame :
Bellingham go play em entire life he no go reach Pogba level
2026-10-07 22:01:36
17
Veeno OVG.... :
Football no go produce pogba again. Technique, strength, vision, unreal passes, shot power, skills, he was a show man
2026-10-08 07:05:18
25
NABIL :
prime for prime self na only Zidane fit put chest for pogba and I did not watch him 😹❤️
2026-10-08 22:54:50
7
divine :
no be prime Pogba Na normal Pogba them dey compare
2026-10-07 11:29:11
46
OLUWATOBILOBA🪫🥀 :
Pogba is good, no doubt.He is good at throwing long pass . Buh Jude is a complete player.You cant tell if he is a CMF, AMF,or CF and he is good at all these positions.
2026-10-08 11:30:54
6
McCarthy :
Bellingham no ever see rice back
2026-10-07 20:05:48
8
Leo 🦁 :
How I wish I fit do vn 😩
2026-10-07 18:00:50
7
sallah :
This is a disrespect to pogba😡
2026-10-07 14:29:26
12
🌴OLAMIDE💡 :
Prime Jude can’t beat prime pogba 💯
2026-10-07 11:08:40
8
Dominic jr 🚩 :
pobga for life
2026-10-07 11:46:57
9
Cyprus ❤️❤️🥰🤩😍 :
Omo na only highlight youna Dey watch oo 😂😂🤣😂 pogba way no get 3 consecutive prime season pogba way no get consistency na him you Dey use compare Jude
2026-10-08 18:33:32
2
ADEKUNLE :
I will choose Bellingham over Pogba, I like a midfielder that knows how to score goals
2026-10-09 22:43:14
2
Uche Chukwu :
oga Paul pogba is a very lazy midfielder
2026-10-09 22:23:21
1
Sarafina💞✨ :
I'll choose Bellingham over again 🤤
2026-10-09 15:40:37
3
Bîg Ëmmîî⚧️ :
I prefer Paul Pogba
2026-10-07 22:51:54
3
vickyberry064 :
Why Una like to Dey compare nonsense belligham no be Pogba mate
2026-10-09 03:35:27
2
GABBY-GABBY😎 :
Them really Dey wyne pogba o 😂 pogba wey be machine
2026-10-10 10:52:50
0
To see more videos from user @sliderconcept, please go to the Tikwm
homepage.