why you dey look me no be me say I go give you the money na๐
2026-10-07 18:50:53
1
Grace ultimate vibes 1 :
e first think how he go take use am solve him problems ๐
2026-10-07 22:16:25
1
Ogbadman :
Emmanuel you again
2026-10-07 18:03:28
7
slendy384 :
I too like this guy ๐๐๐๐
2026-10-07 09:41:08
34
๐๐ธโ๐ผ ๐คก๐๏ธ :
The guy once said?
2026-10-07 21:40:29
13
peacebaby ๐๏ธ๐๏ธ๐๏ธ :
this guy dey give me joy I swear
2026-10-07 08:51:09
5
Ada Japhet ๐ :
omo you are this your guys funny oh
2026-10-07 09:30:03
8
blessed :
1,000,๐ค1,000 omor na waa oo, abeg give me the moni nah ๐ญ no dey do nah ๐ญ๐ญ๐ญ chi,give me the moni wetin happen nah ๐ญ๐ญ u no go give me the๐ฐ๐คฃ
2026-10-07 09:53:38
17
patrickkatana49 :
Bro took it personally ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คช
2026-10-07 21:16:33
1
JoeDbest :
he cry abi he no cry give him the money
2026-10-07 08:58:30
4
๐ฆ SLIM~BOYR๐ฆ :
give am the money naa๐คฃ๐คฃ
2026-10-07 21:15:59
2
jonnyfx0011 :
Ur matter ๐๐๐
2026-10-07 15:24:40
2
anthonyjane43 :
My guy๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐mad man