Hello doctor ….the fra don start again ooo nah Emma cause am
2026-10-07 19:37:37
14
💘kate💞nice 💕 :
My sister stop crying because of boy na man you be 😔
2026-10-07 18:28:36
67
NURSE CHIZZY🩺🥀🤍🫂 :
Wetin Emma do again?😂This boy called Emma too do 😂
2026-10-07 19:05:56
18
𝕹𝖚𝖊𝖑𝖑𝖞🐦🔥 :
any Emma here 😂?
2026-10-07 17:42:05
6
King maker :
Emma run oooh, dey are after your life, Emma we too sweet
2026-10-07 15:45:39
31
ĘMMĄƝŲĘŁ :
Ronaldo is better than Messi
2026-10-07 15:35:10
42
BIGTEDDYI🥷🏼👹 :
😂😂😂😂 Nothing we know go see for TikTok
2026-10-07 17:38:57
19
🌺K... Bea🦋☘️🌻❤️🤗 :
Emma in the fucking chat 🤣🤣
2026-10-07 19:43:40
5
Emmyking crown 👑 👑👑👑👑 :
what did you do to her Emmanuel
2026-10-07 16:51:37
15
datboiloner_ :
guys this is what happened Emma is her brother but he kpaied so she's crying not that emma had sexxx with her oo make una verify well
2026-10-07 18:30:51
6
samwise :
emma has done it again o🤣🤣
2026-10-07 18:08:57
6
Wisdom Global :
I don tire to defend Emma. 🤣🤣🤣🤣
2026-10-07 20:02:08
5
CHIZARAM ✨ :
na their love language be that
2026-10-07 16:14:30
14
Emmanuelakoko@@@ :
na she first do me...[Laugh approved]
2026-10-07 12:55:03
16
light up funz💥💡🕯️🕯️ :
Emma why
2026-10-07 19:55:34
2
Emeka mba :
Emmanuel don job[Tears of joy]
2026-10-07 15:04:11
5
OJ BILLIONSS``🇬🇭🇬🇧 :
oh Emma why🤣😂
2026-10-07 19:45:30
2
Emma funzs 🇱🇷 :
We Emmanuel we be sweet soul ooh make una stop Dey spoil our name 😳😳😳
2026-10-07 20:39:38
0
alphonsusshadrach :
Emma has done it again 😂😂😂😂
2026-10-07 15:55:29
1
its_baron4 :
I need a witch friend
2026-10-07 19:27:35
2
honey berry $ :
My own Dey my body as I Dey cry 😭 I Dey laff 😂 omo heart break no be anybody mate ooo omo since morning I no fit eat cause I found out today someone who as been spending on me is actually seeing someone close to me 😭😭😭😭😭😭 wat can I do pls
2026-10-07 16:41:03
1
Angel 😇 :
wetin be this nah
2026-10-07 20:13:50
2
To see more videos from user @lukanegold1, please go to the Tikwm
homepage.