@afunimawobe03: Replying to @🌎keji 🥷 Prt1// True life story that happen to Dunni a lady that keep spending on man 💔😭 some ladies need to learn lesson thou @Tosin alabi #loyaltytest #Relationship #cheatingboyfriend #cheatingonyou
Why us now Oladunni 😭😭😭😭😭😭😭 but we are a good person now
2026-10-07 21:39:54
22
Eniola✅ :
see the kind of woman i want 😩😩😩
2026-10-07 15:55:31
25
pricless unisex wear :
i try to spend for guy he do me like werey ni.broke guy ooo
2026-10-07 15:59:59
13
isholaabiodun406 :
Is it for real woman are suffering for good man like this or content??but how would a man have it in mind to be collecting from woman Omoh I rebuke bad things in my life
2026-10-07 23:11:15
8
PRINCESS TOUCH BEAUTY HOME :
Me wey my 10k always on a budget how I go give man 200k? Because i no understand
2026-10-09 11:44:00
10
Rado clothings @72 backup :
Nah content joh
2026-10-08 06:34:31
8
Ramat stitches 🪡 :
online bestie needed
2026-10-09 20:55:19
7
Eja_nla comedy :
Oga post part 2 joor …I don reshare
2026-10-07 14:40:38
12
@Arya124💞💞💞 :
How u people dey see money self ☺️😊
2026-10-11 07:47:49
5
Fisher Gadget 📱🏬 :
Na this kind relationship I Dey find, but una no dey reach my side
2026-10-09 10:27:21
5
Adeyemi Opizin :
abeg make she con date me oh i no go cheat on her and the girl set oh
i don't just know the problem of my genders