@minister_of_vawulence: Una matter tire me 😂 #fyp #viral #funnyvideos #vawulencefc

finerona
finerona
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 07 October 2026 15:04:37 GMT
20299
2287
106
202

Music

Download

Comments

ami_de_light
Ami light ♊🌙✨ :
we no dey use hard earned money do make-up
2026-10-07 15:41:37
35
onukwufor.chimank
Arsenal Way 🔥 :
and they no go give couple gift or money
2026-10-07 16:32:08
88
leowallpaper
Leo Decor :
if my 5k haircut rough the next day I go dey traumatized
2026-10-07 17:41:45
34
kosisochi321
kosi💞✨️ :
Money wey una dey use buy gun for game.
2026-10-07 18:30:33
4
shakirah.fl
Shakirah :
oyaaaa naa we have to look good on someone's wedding
2026-10-07 19:12:48
0
karsfrank6
ÇhîJïøkè :
Girls guide oooo 😂😂😂😂😂😂
2026-10-07 18:08:04
0
munaaa.x
Munachimso 🌹 :
Omo no be everybody abeg,100k kea [Tears of joy]abeg oh that's much mbok
2026-10-07 19:12:24
0
tovi_iv
TOVI IV🌹 :
abeg i nor join o i bought all the makeup things myself my birthday makeup i did it my self plus the frontal too
2026-10-07 19:06:20
0
gracia2373
Gracie🍒 :
Omo never have I ever o , i don’t like make up thank God for me
2026-10-07 18:18:15
1
bigvibes92
Bigvibes :
because na mans money 😂
2026-10-07 15:17:27
6
cassidyng2
🇳🇬🇺🇲 :
And they no go spray reach 20k
2026-10-07 17:11:29
9
davidosang1
davidosang1 :
Na advert brother,if you know you know
2026-10-07 17:18:40
7
kofoworolaann
Ann 🧚🏻‍♀️ :
Wetin concern u
2026-10-07 17:23:49
2
queenaries40
Jessica Lawrence :
God abeg ooo
2026-10-07 15:21:36
0
happinessrackson
Happiness Rackson :
thank God say I be Henry 😂
2026-10-07 15:39:52
1
aura_essentialss
Cluster lashes in Portharcourt :
You people think we’re going to the wedding to eat? We have a face to serve
2026-10-07 18:07:39
0
king_kruzy7
ÍÑTRØVÊRT :
na so I burst laugh once🤣🤣🤣
2026-10-07 16:07:19
2
glochiworld
Glochi world :
E no reach 100k na 20k
2026-10-07 18:49:32
0
vibe_queen101
ENDEE TheVibeQueen🎙️👑 :
Money deyyyy
2026-10-07 18:10:40
0
rotimi_walt45
Rotimi Walt :
That gender matter dey tire me 🤣😂
2026-10-07 15:40:28
1
officiallydanelvis
DanielE💙 :
Spray less than 20k on the bride tho 🤝
2026-10-07 19:01:33
0
nemerem.hys
Gift_Nemerem :
Asoebi wey i de do next year na 5k makeup i de do, I go pay am before hand so I go de depressed that day
2026-10-07 19:18:51
0
miracle_dtg
DTG✂️👖👕 :
them collect their number is that not enough
2026-10-07 19:02:55
0
the_poloplug3
MALE CLOTH VENDOR IN LAGOS :
only me never try am
2026-10-07 19:17:32
0
tizy_324
18th ☠️ :
[Tears of joy][Tears of joy]
2026-10-07 15:40:07
0
To see more videos from user @minister_of_vawulence, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About