@gringoreactz: Mandarin AND Nigerian Pidgin on the same song🙌 First time discovering Chisway with “KOLO” and this is exactly why I love finding music from around the world. One minute I’m hearing Chinese, then “Girl you dey make me kolo” comes in over an Afrobeats sound. Music really doesn’t care about borders anymore. #Nigeria #China #Afrobeats
Gringo Reactz
Region: PT
Wednesday 07 October 2026 15:22:26 GMT
Music
Download
Comments
Big Bonnie 🇨🇦🇳🇬 :
how much we dey owe china again....
2026-10-07 21:40:38
1329
Danperfect :
Did I just hear i go kolo is an expression?😳
2026-10-07 19:23:40
192
cassie wen :
The guy na Igbo guy were grow for china check well … you go no Wetin i de talk
2026-10-07 18:37:47
483
KING Shapiro :
i swear this guy sing pass Wizkid
2026-10-07 22:27:08
35
do_more202 :
dem don hear say Nigeria plenty for Internet and Dem dey blow who love their country
2026-10-07 19:47:40
120
ØMØ✝️GRÃÑMÄ♐️🥀🐊🎮 :
Just add oxlade everywhere go stew
2026-10-07 22:56:57
124
Vic Prym :
oga allow us hear something na 😏😏
2026-10-07 23:53:01
57
Octavia Michael :
If no be read I Dey read the lyrics i no Dey understand wetin him Dey talk Abi na my ear😂😂
2026-10-08 06:00:24
0
Hajji 🪖🏆🕊🤍 :
And tyla dey shout I'm not an afrobeat singer
2026-10-07 19:44:17
58
Sam-Romaine :
shang-chi Emeka Adebayo Musa...
2026-10-07 19:15:08
70
Damilola :
Oxlade gbe wole, you fit cun use Buju for third place
2026-10-08 10:43:19
1
BÖLÜ WÄ TÏFË 07 :
There's a boy somewhere right now
no girlfriend,
No calls,
No texts,
Just by himself, pressing phone😢💔
How are you doing Bro 😎
2026-10-08 04:47:55
11
teewhybaeby :
Make I go download kolo first make Nigeria debt reduce🤣🤣
2026-10-08 09:04:54
4
Talent-Graph education :
APC and Tinubu are our problems..
Nigeria is a great country
2026-10-07 18:29:22
38
Tori el Créative :
Is the interpretation of kolo for me😂😂
2026-10-07 19:40:25
1
John Peter :
🇳🇬Nigeria is becoming epidemic to the world ♥️♥️♥️🇳🇬
2026-10-07 17:29:46
36
SdjRisky001 :
no be Emeka wey go china since 2012 wey no gree come back be that?
2026-10-07 22:33:53
7
Destiny Osebor :
Ghanians go this say na Ai 😂😂😂
2026-10-07 19:52:04
9
Khalifa 🥺🫂💊 :
It’s clearly AI because if u look on the top right corner you can see my jealousy 😩😩😩😩
2026-10-08 08:16:37
11
neltech64 :
Sweet pass wizkid song 😏
2026-10-07 19:26:24
6
Pro_Sam📖 :
check the origin of China and you'll understand
2026-10-07 15:43:29
56
luchy_smallz_ :
Bro know say Nigerians go like the music!!!!!!
2026-10-07 21:44:07
7
Celebrity chef :
this guy good Nigeria 🇳🇬 dominating the world it's no longer a joke🇳🇬
2026-10-07 18:51:40
8
AYS® :
I swear he go popular for nigeria soon
2026-10-07 18:01:18
7
babydreamz001 :
This guy fit dey related to Oxlade oo, make una check well
2026-10-07 19:25:10
5
To see more videos from user @gringoreactz, please go to the Tikwm
homepage.
© 2021-2026 TikWM. All rights reserved.