Yes you are abeg... how average person go afford 10m for sch fees😭
2026-10-07 17:32:02
3744
SDPT Ennie | The Semi-finalist :
My mama fit pay millions as school fees but if I ask for iPhone 16 I’m living above my means
2026-10-07 19:21:13
4007
Tamara🥹🇳🇬 :
me wey dey on scholarship
2026-10-07 19:07:39
976
CeeCee✨❤️🌼🌹 :
i am a wealthy family and i dey chop raw garri 😫😫😫😫😫
2026-10-14 17:31:03
0
Faye :
Me with 5 shirt and 2 skirts since 100l
2026-10-07 19:25:24
2890
Dairyofafemboy✨ :
But na true nah
2026-10-14 17:10:18
0
Bobby Gold :
Some parents just want quality and fast education for their kids
2026-10-08 07:02:27
445
CandyChronicles :
Them tell you say na my parents Dey pay the school fees😂😂😂😂
2026-10-07 18:02:35
1455
@RadTechIdris ☢️ :
Mee wey deey pay school feees a day to exam!! 😭
2026-10-07 20:11:05
330
L💕 :
“Your papa guide nah” I go first block the person 😹
2026-10-07 18:51:17
663
Ⓜ️ℹ️🐚 :
😭😭😭Spend millions for education but if I ask for iPhone 18 I’m a bad daughter 💔😭😭😭
2026-10-08 08:47:48
129
Soft~ fave💕🎱 :
Na every semester our Parents Dey remind us how them take Dey pay our school fees 😭💔, dem go con say i hope you will make me proud after all my millions
2026-10-07 20:15:52
132
Bugom's_livin :
Don't rage bait me!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!😭😭
2026-10-07 19:10:05
72
Christine :
guyyyyyy they don't get
2026-10-07 17:38:13
64
Toluwanimi🙂↔️🤍 :
Nah boarding house student fit relate 😭😂
2026-10-12 20:42:13
1
Sonia Swavey :
At least make Eba 😭
2026-10-07 16:07:32
61
soull💜|UGC creator :
Omo don’t rage bait me
2026-10-13 09:13:54
0
MORAKO🔥🖤 :
Guyy, I no fit explain again 😩😂 Me wey dey collect ₦10k weekly for allowance, which kind rich family I come from ?😂
Since 200 level , I don talk about iPhone and laptop tire, till now my mama never buy any for me oo 😭 and I dey my finals 😂 But school expenses? She fit handle am like say na nothing.😂
2026-10-07 19:39:04
908
vibezonly :
For fees why I pay myself 😭😭😭
2026-10-07 19:47:16
33
çlõë pãträ🥺 :
for me wey no get any allowances which kin rich family
2026-10-07 18:42:07
181
Prof_gee_bee :
Na millions una dey always talk for private na... 😂
Not thousand😒
2026-10-07 19:44:32
68
𐙚IFEOLUWA୨୧ :
But thinking about it, how did my parents do it? Cause I am in the shop and now I am thinking "from this shop"?
2026-10-07 20:26:59
332
Empress Ethel :
All my extended families dey contribute send me go school
2026-10-07 19:50:16
125
NobodybutDee!!!! :
Glorified boarding school
2026-10-07 19:18:55
41
To see more videos from user @mr.palooza7, please go to the Tikwm
homepage.