@fineboy_perry: Nawa for una freshers ooo 😅#fyp #viral

perry 👆🥷
perry 👆🥷
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 07 October 2026 15:57:28 GMT
174157
42655
438
1920

Music

Download

Comments

standardis44
𝗦𝗧𝟰𝗡𝗗𝟰𝗥𝗗 :
Omo Bella life don spoil 😂
2026-10-08 08:39:00
1707
bellaakadslayer
BELLA :
The thing sweet now especially the cap
2026-10-07 23:44:19
3881
dfw_retired
卂ㄚㄖ爪丨ᗪ乇😌✨🖤 :
Nah Bella page chop my data finish 😭
2026-10-08 09:58:04
659
jedidiah0009
JEDIDIAH :( :
If dem change we go get issues oo😡
2026-10-07 20:37:31
1461
stcrooper
🕷️ :
We all went to Bella page right 😂
2026-10-08 12:28:38
242
er_ic40
Eric 🌴 :
Im not really a new comer tho 😭😂
2026-10-08 07:59:30
409
samujay6
Yinks🌴🇺🇸 :
Bella life don spoilll jessssussss😳😁
2026-10-08 10:01:38
536
billyge5
billy🥷🏻😎 :
Bella abeg Dey notify me anytime you come live , Omo wetin I see for your live I love it 😻 😅😂
2026-10-08 14:07:07
4
nito2fly
𝖙𝖆𝖓𝖎𝖙𝖔𝖑𝖚𝖜𝖆🧚‍♀️🦋 :
allow nau 😭😹 she fit don dey crave am for long 😹
2026-10-07 17:41:15
376
lannybee3
𝔐𝔦𝔰𝔱𝔢𝔯-𝕃𝕒𝕟𝕟𝕪✨🥀 :
E fit be why she choose the school self
2026-10-07 19:05:08
788
big_rozay19
Love :
She say na satisfying her cravings😂
2026-10-08 09:02:42
93
enyin24
Mommy🤤 :
You know wether na Wetin carry me come school?
2026-10-08 11:17:29
28
ricchkyd_rahman
🦅𝕲𝖊𝖗𝖆𝖑𝖉🧸❤️ :
Bella na saviour 😁
2026-10-08 11:55:59
0
kkboy_234
kkboy :
freedom won finish dem 😭😂
2026-10-07 23:24:52
42
m.k64383
{M.K} :
No fear bro dem just dey come charge phone and connect to my starlink but nothing happens sha
2026-10-08 12:34:28
8
kingisflyy
ᵏⁱⁿᵍ👑 ✪ :
No worries guys, adey go save BELLA
2026-10-08 12:49:18
3
lumen_4tified
༒𝕃𝕌ℂ𝕀𝔽𝔼ℝ༒ 𓆪 :
Perry no be small thing dey happen for bella comment😂💔
2026-10-08 08:04:08
5
wizzyysmart_1
WIZZY👻 :
bros, respect yourself o. why you dey preach give them now?
2026-10-08 10:26:30
3
bellaakadslayer
BELLA :
Na so I make this video go viral 😋😋😋😋
2026-10-08 13:21:30
54
giddy9959
Giddy😜 :
Sweetie😂:
2026-10-08 09:04:16
53
fortune6642
Engr Fortune👷 :
Bella why nah😭
2026-10-08 11:25:59
88
ruby_angela5
Ruby 💜A :
I cover my self with the blood of Jesus I d enter school this year
2026-10-07 21:33:58
74
shawnoak
shawnoak :
Ho+me = Home❤️
2026-10-08 08:20:24
27
philemonoluka
~phil🍀 :
Bella say the cap sweet
2026-10-08 08:21:22
56
batmanwannaeyp
I’m BATMAN🦇 :
How I take comot from this video enter bella page 😭😭😭
2026-10-08 10:06:58
456
To see more videos from user @fineboy_perry, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About