😂😂😂😂😂😂😂She say “if u no get handwork no born say she no like the rubbish wey happen for plaza today, she say she tell one pikin say she no get money to give the pikin say the pikin still dey disturb her 😂😂😂😂Say e remain small say e for slap the pikin slap rubbish comot for e ear 👂 say she no like that rubbish, she say if u no get handwork or anything to feed the pikin no born, make nobody con use e pikin disturb am😂😂😂😂
2026-10-07 20:13:31
12
Astral-Naomi :
Make somebody interpret abeg😂
2026-10-07 18:48:47
20
Mr. Nsikak :
one collect money wey keke man give me change run
2026-10-07 20:35:16
0
🍒Goddess 🍒🍒 :
the nonsense dey vex me guy 😡😡
2026-10-07 17:05:21
10
Mr D.M.S 😈📸 :
Next time 😭😂😂
2026-10-07 18:03:07
14
Ekanem Esther :
Molly please 😂😂😂😂😭😂
2026-10-07 17:49:24
3
RICHARD Ⓜ️ :
Here in benin mama de beg me e pikin de drag my clothes 😭
2026-10-07 17:39:54
11
Gift_pearl🦋🥰❤️ :
Funny Buh true
2026-10-07 17:34:06
2
Sherifa baby :
girl please ooooooooo😂😂😂😂😂😂
2026-10-07 17:08:04
13
🎖️Heiskidjoshua🦅🥾🦍 :
Momma calm down 🥺
2026-10-07 18:00:25
1
🎀🏖️GIFT ❤️🫧🤭 :
Omor
2026-10-07 17:41:06
5
Bello😢😪 :
Ah swear
2026-10-07 18:30:14
1
Gift💕🫠 :
😂😂😂
2026-10-07 17:35:44
2
MR DÀÑîÉL👑 :
2026-10-07 18:19:35
2
𝐄𝐥𝐦𝐚🥹🤎✨ :
😂😂😂
2026-10-07 17:28:22
2
QUAN :
😂😂
2026-10-07 18:45:00
1
Vera🥹💕 :
2026-10-07 17:19:28
2
Evelora :
2026-10-07 18:07:17
1
baby joy 🥰🥰🥰 :
hahaha
2026-10-07 17:26:49
2
Glowiee💕 :
Maaa Basi😅😅😅😅
2026-10-07 18:50:50
1
Nyieyie🎀 :
I love you so much 🫂❤️🩹
2026-10-07 19:00:45
1
Juliet Berry 🇳🇬🇬🇭 :
🤣🤣
2026-10-07 17:26:54
1
@pweety 🌹 girl 🖤💐🔥 :
Your after my life oo🤣🤣
2026-10-07 19:04:15
4
To see more videos from user @rosemarythomas41, please go to the Tikwm
homepage.