There’s nothing like God there’s only intelligent na brain work
2026-10-08 02:51:14
13
Emmanuel :
Am glad God is showing himself through common man.
More wisdom to you my brother
2026-10-08 13:31:05
34
kester😶🌫️ :
na the one wey waka on top water I dey follow 🙌
2026-10-08 11:35:18
48
PLAIN :
why churches never pray make Nigeria better , and save us from insecurities...no you think God will coming back to earth and you will be judge and go back to heaven
2026-10-09 06:38:29
4
WISEMAN :
Even the bible God have not created anything in life all thing in life is created by Human
2026-10-08 19:51:34
7
user ceo :
na only fool go say there is no God
2026-10-08 17:40:44
11
Iconic _stan ♓ :
Ogogoro is an African drink
2026-10-08 03:12:39
7
Mr-SelfTalker002 :
make dem believe wetin dem like , I matt with d GOD wey create heaven and earth 🌎
2026-10-13 19:51:52
1
omoakin :
On point 👍 JESUS IS GOD
2026-10-08 19:09:46
6
Blacky :
brother you need to wake up because every country get he own God...no one be real God and we don dey do things before the white man come
2026-10-08 16:49:29
0
𝑰𝑭𝑼𝑵𝑨𝑵𝒀𝑨 😭2the world :
and you forgot that most of the things they are producing are our brain we herited from our Gods
2026-10-08 16:18:06
1
Craig Muller :
me seif I tire ooo 🤣🤣🤣, na so so cause he fit product
2026-10-08 04:05:26
5
Chosen_king_777 :
Na church produce iPhone?
Na church produce Aeroplane?
Na church discover palm wine?
People wey produce all the things wey you mentioned... Dem no dey do religion and and dem no believe in your God
2026-10-09 10:15:26
1
SAME GUY 👉👈🙋 :
some abortion is not sin
2026-10-08 10:11:07
1
G Decor services :
bible God also can't create anything
2026-10-13 23:22:01
0
THEO FUND'S :
Senior man God is not a Christian or Muslim
2026-10-13 23:42:15
0
sugarlove724 :
Our gods dy suffer us na mk I go most die for this white man God
2026-10-08 06:51:00
8
Ekiti/fuoye dog(k9) handler :
So na God make us develop?
2026-10-08 05:56:50
2
Gen_z Urhobo Traditional Man :
China and all the Asian countries believe in Buddah and it's similar to our African way of worship. Na Jesus wey them write for the Bible wey white man write so na produce iPhone, aeroplanes and all the things you mentioned?
2026-10-10 17:13:16
0
badmino 👑🔥 :
Na human beings dey produce wetin human want not the gods
2026-10-08 21:01:32
1
Tricia Johnson :
bro you fit compare Jesus and ogun ? taa no try am Sha 😹
2026-10-09 05:15:50
2
Alex :
What of Israelite way the Egyptian turn slaves.
2026-10-11 23:58:58
0
SCHOOL OF AWARENESS :
Gods create through humans
we got into slavery because we abodon the spirit
2026-10-08 04:05:19
1
🕊️🫠 Richard's win✨ :
that there gods self why he no bring he own bible make we self read understand am well
2026-10-14 09:03:44
1
To see more videos from user @mosessokoh, please go to the Tikwm
homepage.