Normalise spelling it "house" instead of "hux"...tf is hux
2026-10-09 13:13:33
1081
:
I don rush go clean my kitchen make one girl no post me😂💔
2026-10-09 10:24:42
2377
Wizzy cakes 🎂 :
God knows I will leave it like that and go
2026-10-08 18:31:35
2170
Esther 🌸 :
If I touch anything make I dieee
2026-10-09 07:34:15
5656
isioma775🇳🇬🇳🇬 :
Screaming my Ex and his household 😂😂😂😂 Omo that time I Dey do wife material. I clean tire 😂😂 Omo na God go punish Emma for me…. Na when him wan cook or clean him Dey call me😂😂 and I will gladly go as per who them no love at home 😭😭😭 I don wash pot wey get this white worm 🪱 thinking about it now eeer them suppose burn me alive cuz wtf 😭😭😭😭
2026-10-08 19:09:35
1200
Queen Alice 😍💕💕 :
i no go enter that kitchen throughout my staying
2026-10-09 17:16:54
1
€v!L🍒🪬 :
Na dem de TikTok de drop “infectious settings” under women posts 😂
2026-10-08 23:36:54
7750
Beu baby🥹💗 :
I Dey wait for the day they go post my brother kitchen 😂
2026-10-08 18:25:05
10046
Henna by dizatoulkubra (Abuja) :
What really shocked me is the audacity of him to let another human being see this… chim
2026-10-09 06:33:40
1955
Francesca’s snap :
Mothers should raise their male children too 🤝
2026-10-08 23:08:10
11620
shalom_0421 :
I will set the whole kitchen on fire
2026-10-09 10:04:08
88
Star Kidi :
Na your friend or na you go there?
2026-10-09 15:47:53
5
TEMI_LIFESTYLE❤️ :
Make I see wetin go make me clean it.
2026-10-09 10:54:46
24
Lovergirl❤️❤️ :
Omo na so one boy toilet traumatized me😭😭😭till now I still day get the picture for my head
2026-10-08 23:03:25
393
ꨄ 𝔻𝕖𝕤𝕥𝕚𝕟𝕪 💕🤧❤️🫀✅ ꨄ :
I go carry my bag Dey go house guy I nor be maid 😂😂😂
2026-10-08 17:33:14
1636
男人的主人 :
We know it’s you😂but continue
2026-10-09 11:20:15
7
𝒸𝒶𝓇𝒾𝓃𝑔 ♡💋 :
I go just cry go house 😭😂
2026-10-08 20:02:11
5
Girlll💅🏾🎀 :
I hate living with boys
2026-10-08 20:39:23
343
AMARA♡🇳🇬 :
Some men are so dirty 😭 I saw big big coach-roaches everywhere, the kitchen stinks so bad, I couldn’t eat anything from the kitchen bruh it was so disgusting, it was already late to go… I stayed till morning, I never went back 😭
2026-10-09 06:38:50
239
Rex :
so na you wan help your friend talk?
2026-10-09 04:55:25
14
AYO⛄️ :
Can never be me sha, even I can bet my life no girl house fit clean pass mine😂
2026-10-09 06:11:40
9
Mira Luxe Beauty 🛍️❤️🎓 :
I go just be like say I no see anything 😏
2026-10-08 18:45:28
6
𝜗𝜚Princess.MORADEKE🌸 :
You have no right to post this video sha.
2026-10-09 06:49:01
30
demirable55 :
Nah so I visit one man wey no Dey flush poo poo 💩 saying his just returning from Abuja .. and that day was night mosquito design me and this man room smell of sweat 😓 i no fit sleep early morning by 5:00 I run 🏃 go huz first bath., bath again before I get myself .
2026-10-09 08:17:25
52
To see more videos from user @irreplaceable00000, please go to the Tikwm
homepage.