The thing be like make I chop before I die [Tears of joy]
2026-10-09 15:32:00
67
Ŵįżźÿ🇸🇪 :
The person wey Dey cook ham self dey hungry so he no fit survive in this situation
2026-10-09 17:02:47
0
Young Emmy ✅ :
make them release it nah [Crying]💔
2026-10-09 17:17:57
0
Hayzed 🇲🇽🌮 :
If he still survive with strength
2026-10-09 12:33:18
46
標準 • Following :
This one off me💔🥀
2026-10-09 14:52:46
1
Eniolasunkan :
Una go tink say na content 😌
2026-10-09 16:33:36
0
Unique🌹boy :
Omo it is hard to explain
2026-10-09 14:35:23
22
Youngwealth :
na so i take finish my 1k 💔. now I dey hungry
2026-10-09 16:11:30
7
LMD BEAUTY EMPIRE 💈 :
make I beleful first before I reach heaven 😳
2026-10-09 18:41:40
2
𝗟𝗶𝗻𝗰𝗼𝗹𝗻👣 :
💔 I go don commot ham
2026-10-09 13:19:16
9
olamide💕 :
last supper
2026-10-09 18:53:31
1
✝ ᴛʜᴇ ʟᴏʀᴅ ɪs ᴍʏ sʜᴇᴘʜᴇʀᴅ ✝ :
Ahh Omo 😞💔
2026-10-09 12:22:59
3
BLACCKFUNDS ✨🦁 :
Omor, My dad was sick for years, a day we gist together and he even walk around, the following day, he requested for food him self, we felt happy that morning,, Omo Guy him chop b4 him die ooo still the morning... The point be say try dey chop, No matter what... E get Big Why 📌
2026-10-09 15:40:55
1
Easyflow30 :
The last super
2026-10-09 17:01:20
0
FABULOUS :
As how 😂😂😂😂
2026-10-09 13:27:07
1
AREMU OKIN NSNV💖💎🦀 :
How can I explain this 😭😭💔
2026-10-09 15:49:19
0
D🥷🏾N🫀D🐦🔥 :
All die na die
2026-10-09 19:00:12
0
Tobiloba Jimoh :
na so
2026-10-09 19:28:05
0
Yong kid :
somebody say how
2026-10-09 19:24:23
0
RÎĆĒ 🪐 🧃🌵(backup) :
Even Jesus ate last supper no forget 🧏
2026-10-09 19:24:48
1
AKOREDE 💕✌️ :
Wetin happen for here I no understand
2026-10-09 19:21:15
0
OLD. NARUTO ❌✅ :
But food no dey 😟
2026-10-09 19:19:18
0
MASTER :
Hhaaaa
2026-10-09 15:05:24
0
To see more videos from user @olamide_ijoba, please go to the Tikwm
homepage.