@adedayosaid: With you, until a better offer.

Adedayo
Adedayo
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 08 October 2026 15:27:13 GMT
20011
2433
96
162

Music

Download

Comments

chioma6589
Chioma🌻 :
So wetin come happen
2026-10-09 02:39:36
3
nosatw28
TWENTY 8 :
she scan pass xavi 🤣
2026-10-08 17:21:18
153
akwared
Arthur Cee Cee :
It happens to us too when the waiter fine pass your babe 😂😂😂
2026-10-09 03:38:20
6
baddestpp8
Baddest 🅿️🅿️🛑 :
Na why I be center of attraction
2026-10-08 17:45:03
26
tengleoo7
Fisto :
No b lie
2026-10-09 01:12:48
0
2faepf
Ogboma Godfrey :
Na vice versa.. e get some place when you go carry girl go you go even Dey regret why you carry girl come.. because of the kind fine girls wey Dey. And you no fit collect number 😂😂
2026-10-08 22:44:20
14
ezemmuo44
EZEMMUO L.T.D 🦅 :
I went on a date with a girl inside eatery she was eyeing one guy there both of them is doing eye 👁 contact I immediately tell her I'm going to somewhere, once I left she collect the guy number.
2026-10-08 21:30:26
23
barrywest1
Barrister 💎🧙🏿‍♀️ :
She scan pass Messi 😂😂😂😂😂
2026-10-08 17:23:13
18
bigdice042
BIG DICE 🎲🔞 :
I don carry girl comot another guy carry her go house💔
2026-10-08 23:16:56
4
salamimiracle1
Dr Salami :
me i go still dey with them for the time being na, e nor too go far
2026-10-08 18:19:02
21
innocent_livinglarge1
ÎÑÑÔÇÉÑT👶🏿🐕‍🦺 :
Where Una take Dey see those girls? Cuz I Dey study who Dey walker with me o
2026-10-08 21:20:38
4
iamsmartfix
IamSmartfix :
omoh I have gone on date with a girl wey be say the way she day looks other guys mehn
2026-10-08 18:55:51
11
iam.akolade
iam.Akolade🦹🎭 :
na why I no dey carry girl go anywhere 💯
2026-10-08 18:08:17
11
jokerrr769
JOKER🖤 :
That year she tell me say make I just dey on my own say make I free am 🥲💔
2026-10-08 15:38:42
17
crocodilee_teeth
9:23 :
Na confirm oh [Tears of joy][Tears of joy]
2026-10-08 16:18:44
6
obamotionbackup
Obamotion :
For real
2026-10-08 16:59:15
0
aus_unisex_store
scientistelochi :
My gender will not understand
2026-10-08 18:01:26
1
heisvenom77
HeisVenumz🇳🇬🇺🇸 :
😂😂😂 I don observe person wer de that kind settings before I shake head
2026-10-08 16:58:28
6
ngozideewhy
DES TINY :
peak wisdom
2026-10-08 15:39:19
6
nwabia_michael
Nwabia Michael 🇳🇬🇺🇦🇬🇧 :
Our reward na still d same thing 😂😂😂 e no concern me
2026-10-08 22:16:53
0
zika_e1
Zika🌸 :
Awwwnnnn
2026-10-08 19:30:33
2
expensive_netion
expensive🫰 :
men dey suffer 😭💔
2026-10-08 18:05:23
4
dicey55
Dicey :
Gehgeh Dey talk all this things some men Dey think say na play.
2026-10-08 20:24:43
4
recreator19960
jima😌❤️ :
e dey scan pass midfielder 😂
2026-10-08 17:11:14
3
ariesfavor1
Favor 💞💞 :
omo na big fact
2026-10-08 20:32:06
2
To see more videos from user @adedayosaid, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About