Na to sale am…… bro e be like you just day cash out 😂😂😂😂
2026-10-09 00:02:32
0
@🌴 lil jay snow 🌴 :
Bro land no be achievement buy Gold
2026-10-08 23:36:04
0
@Johnnyboi_2020 :
because of one land u just bought🤣😂
2026-10-08 20:47:35
0
odionworld19 :
Buy gold instead , am into real estate 🏡 but I advice you buy gold instead , if you want to resell land for emergency it will be hard
2026-10-08 21:34:39
3
Blix :
land na rubbish abeg. how many i get and how many have I been able to sell. if you wanna buy lands, make sure say na prime location else use the money to buy gold
2026-10-08 21:21:30
2
MILLY HUNS :
BUY GOLD OOOO
2026-10-08 18:52:22
9
T.dollar fundz :
land wey I buy for 2024 I never see buyers till today 😢
2026-10-08 17:55:22
4
King hundred :
As u buy land develop am if not dem go resell am now days nor be like in those days then
2026-10-08 19:48:26
3
@Nettro :
My guy I no Dey buy again now vex the few when I buy keep since January na person Dey court Dey spend unnecessary money I no Dey buy again never
2026-10-08 17:13:48
7
Benefit :
Very very very bam alignment
2026-10-08 18:27:24
2
Joseph Luis :
am a cadastral surveyor, nah few go understand.
2026-10-08 21:09:59
1
🍃NELSON 🍃 :
Na land wey I been buy like mad man for 2023 Dey help me like this
2026-10-08 21:04:20
1
Martin ✨💫 :
Better use that money and find cash flow. Land ain’t worth shit this days bro and I’m talking from experience
2026-10-08 21:25:27
1
Michael Richard :
oga land na rubbish for Nigeria buy gold instead don't make that's mistake of buying land if not Wen the time comes na cry go end am
2026-10-08 18:53:28
2
𝐆𝐈𝐗𝐗 ✰🌿 :
Buy land oooo
2026-10-08 23:42:03
0
D_Greatkings1 :
UR MIND DEY✅✅
2026-10-08 22:39:06
0
Collinsokolocha :
Them never collect your land before Abi ? Everybody get advice lately 😂
2026-10-08 20:25:02
0
mrwise160 :
very important
2026-10-08 21:24:12
0
THE LEGEND FAUL-KNER 🦅 :
Eh get why
2026-10-08 22:51:08
0
nwoke ike :
Until u nor see the land collect
2026-10-09 00:41:30
0
Àrc SEYII :
Please buy land o
2026-10-08 22:29:38
0
Àrc SEYII :
No buy like inside forest ooo, you go cry to see buyer
2026-10-08 22:29:18
0
CharlesOGaustine :
lol Dey play, unless say na developed area you go buy the land but if na bush omo use the money chop😂 or use am open wetin go dey give you cash flow
2026-10-08 22:11:52
0
Contract exchange🪐✅ :
😁😁😁 This guy sef
2026-10-08 17:10:52
0
To see more videos from user @masivebilly, please go to the Tikwm
homepage.