@thatgirltiana_07: Most especially that one at my LGA… I don too mean am 😭😂😂 CLO no be license to talk to Corpers anyhow abeg get some manners #nyscnigeria #corper #viral_video #fypシ゚

ThatGirlTiana🧚‍♂️🌺
ThatGirlTiana🧚‍♂️🌺
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 08 October 2026 19:09:04 GMT
12812
1424
20
35

Music

Download

Comments

oluwabusayomii__
oluwabusayomi❤️✨🔥 :
My CLO hates to see me coming 😂 I don traumatize the werey😂
2026-10-09 08:00:57
7
theadelamcakesandevents
The Adelam🥰 || Cakes & Events :
Our CLO is nice o😂 make the guy no commot till I finish service abeg😂🤲
2026-10-09 06:00:22
0
olaoniye1
Aduke 💕 :
Nah me be this 😂and nah for inside barracks we dey ooo,he don report me tire 😂
2026-10-09 07:05:58
0
_esty4
_esty4 :
My Clo na gentleman o. God bless am
2026-10-09 08:34:57
0
h.a.p.p.y_04
Happy day :
I change am for everybody, I no really send their papa
2026-10-09 07:18:47
2
__fluffy_bunny
Fatima Abdulwahab :
Abeg wetin be CLO? Una sure say na this same country we Dey serve so?😭😭😭
2026-10-08 22:10:08
6
__big_josh__
𝔅𝔦𝔤 𝔍𝔬𝔰𝔥🐾 :
Una dey fear CLO
2026-10-09 00:12:52
2
prettisoma1
Pretty soma 🦋🥰 :
CLO can be so annoying 🤦 like what is it nah 😏
2026-10-09 09:18:25
0
adedigold_0
adedigold🦋👩 :
Abeg o
2026-10-09 08:55:47
0
axlliyah
ᴀᴀʟʟɪʏᴀʜ • ᴋᴀᴀᴋᴀ :
😂😂😂😂omoooo
2026-10-08 21:42:53
3
yogirl_awi
Awele :
l😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
2026-10-08 20:48:28
1
debradebbie02
ARIKE❤️🥰 :
Naso one dey shout on me for local government bcs say I late he no know say I don mark him face like that
2026-10-08 21:54:37
1
To see more videos from user @thatgirltiana_07, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About