Big jay gaming confirm am yesterday with my f2p sqaud🤣🤣🤣💀
2026-10-08 22:33:30
99
RAHMAN4REAL :
why don't you give us the win 😒
2026-10-08 22:24:03
1
👑QUEEN OF EFOOTBALL 👑 :
I no need adama I go just dey demote content creators 💔😂
2026-10-08 20:32:00
64
Siyakha Tose :
give a win to pay 2 win , never you must earn your win suffering 😂😂
2026-10-08 21:13:10
4
FĀMË💯💯 :
@FĀMË💯💯:I meet one creator yesterday i wan give ham free win so I dey follow ham play softy as he score 1 he turn on ultra defensive omo as I meet another one today his collective strength nah 3295 i trash am wetin no good top 100 for that matter I rather die than loose to top 100
2026-10-09 12:12:33
0
ogwhitedream7 :
only one kida the only person to be in rank 0
in Nigeria 😂😂
2026-10-08 23:20:05
0
𓃵⃝ 𝑺𝒉𝒂𝒅𝒚 :
People that agreed with that thing 😂😂
2026-10-08 19:38:38
1
NH_Tokyo✝️ :
People wey dey ask for free win what be difference between them and hackers😂😂 chale work for your badge
2026-10-08 20:39:17
16
Aquitech :
make I catch you for division first 😂😂
2026-10-08 20:00:36
4
NB__88@¥¥ :
Dont worry if i catch u kida i wil lash u😂😭
2026-10-08 19:21:29
54
EMPEROR JR👑💎🌴 :
They should give me the win too 😅
2026-10-08 19:21:24
9
🅃🅁🄴🄽🄳 :
no be gadus be this 😂😂😂
2026-10-09 12:07:06
7
Oɴɪᴍɪsɪ :
I be wan change am for Kida before 😂
2026-10-08 22:26:14
15
I_am_Jojo :
like make I suffer dey build account dey save coins... make you way dey spin everything make I still give you win.... any chance I get I go fuck them up... kida you done gain big fan
2026-10-08 21:23:18
2
. :
With their beast account them still want free win 😹 make I catch one person first 😂😂😂😂
2026-10-08 20:49:43
10
Tanya ✨ :
i no know wey thin dey do my players for pvp
2026-10-08 19:29:10
3
꧁༒☬ José Santōs ☬༒꧂ :
if I catch u na u go be my first victim
2026-10-08 20:50:41
1
EMMY BLOG :
chai Nigerians see mentality
2026-10-08 20:42:46
1
sky@joe :
Who be this one
2026-10-08 19:19:37
1
Wyre_Lin :
Givenchy ni 😂
2026-10-09 23:11:59
0
ÅBÐŮŁMÅLÏĶ📿🤲🙏 :
You Devil oo Omo 😂 the way you react
2026-10-09 22:52:06
0
💫 :
Who wan play game for group
2026-10-09 22:09:33
0
Sahr yorpoi 🫣🫣🫣👊👊👊 :
Dead body go flow for division
2026-10-09 23:02:49
0
To see more videos from user @kidaefb, please go to the Tikwm
homepage.