Disrespect and pride dey run for their family bloodline
2026-10-09 05:57:15
9179
Chloe Sharon J. :
Life don win Ibrahim 100-0
2026-10-09 00:50:27
2619
BIG DANIEL 🥷 :
Ibrahim don see wetin him Dey find 😂😂
2026-10-09 01:11:53
1578
Obianuju💗 :
I swear I go comot there, which kind talk be that😏
2026-10-09 00:51:42
4978
snowangel241 :
Ibrahim is respectful and a calm guy , he suite Ade fr 🥲🥹💯
2026-10-09 01:28:58
3943
Colorado :
Which kind dirty talk be that😒
2026-10-09 01:08:11
1774
Precious ♾️ :
I no like this woman
2026-10-09 00:41:45
7578
Roxsy✨Diamond ✨💞 :
Ibrahim facial expressions is giving last born lowkey 😭😂😂😂
2026-10-09 02:17:46
1880
Kole🥶 :
Now I see where smart character came from
2026-10-09 09:55:48
778
X_hina˚˖𓍢ִ໋🦢˚💕 :
He has every right to get angry …! She didn’t talk well 😏
2026-10-09 10:44:26
100
AMARACHI ❤️✨ :
Wetin Mtn do us yesterday e good 😤😂
2026-10-09 10:13:13
206
卂ㄚㄖ 爪卄丨 ᗪ乇.🙂↕️✨🖤 :
Shey the woman lie ni 😂❤️?
2026-10-09 12:36:12
1
Iz_abella🩵 :
Una for comment section really hate to de see good things about people,so smart better pass this boy,God forbid Una,make una carry una sis go give smart na
2026-10-09 05:55:46
305
miss p🌸 :
Which one be this one no better reach smart na which kind disrespect be that 😏
2026-10-09 10:23:39
3
Victoria🍃 :
She’s mad !!
2026-10-09 10:49:34
22
- 🎀🥀𝓹𝓸𝓸𝓴𝓲𝓮 🍻🍷🍹 :
so In love with this gurl🥺
2026-10-09 10:06:54
3
🦅🦋precious🥹💙 :
Na the way Ibrahim Dey do eye Dey funny me😂😂
2026-10-09 08:02:48
3
armypickin :
Sad truth
2026-10-09 06:15:31
2
مريم🌺🫅🏾!! :
This woman dey vex me oo😪
2026-10-09 01:44:47
136
Michy 💕☺️ :
Na bi the same family wey no like ade 😏
2026-10-09 00:44:36
227
ɮɨɢ ɮʟօɢɢɛʀ🇨🇦 :
so for Ibrahim mine now He better pass Smart E funny sha
2026-10-09 01:52:32
47
ᴅᴀɴɴʏ ғx🀄💕 :
the woman said the truth naw fr🤦♂️
2026-10-09 05:30:00
521
Nia💕 :
E better pass am because e get money pass am, y’all saying she said the truth are very silly. Y’all think relationship is about how much the person has, what about loyalty, peace of mind, are they excluded. Omo una dey muzz me sha.
2026-10-09 10:01:36
11
JIGGYBOY247🤟❤️ :
The woman no even send Ibrahim anger 😂
2026-10-09 08:18:38
92
✨ 𝑾𝒊𝒏𝒏𝒆𝒓𝑭𝑿 ✨ :
una just dy underate this guy 💔😞
2026-10-09 04:19:00
98
To see more videos from user @streamtellsmedia, please go to the Tikwm
homepage.