@realinsidenaija: The moment Burna Boy introduced Kevin Hart & Akon to Asake & told them he is the king of the next generation, ODG too love Asake😂😅 #insidenaija #burnaboy #asake #kevinhart #akon
Insidenaija
Region: NG
Friday 09 October 2026 00:30:50 GMT
Music
Download
Comments
TOtOPANDA🐼 :
Asake big pass Burna
2026-10-10 00:12:33
6
🪖abiola 🦂💙 :
Next generation khe he is already a legend 😒🥰🪖
2026-10-09 02:34:56
945
Fabulous :
See as Asake dey look like upcoming artist 😳😳😳
2026-10-09 08:21:03
164
Onlyvibez :
Dey say make you play asake you Dey play Active🤦🏽♂️
2026-10-09 15:07:06
1
Mr.Abiola Dolapo :
This was 2024 brr in Los Angeles
2026-10-09 01:34:33
410
Thron_TV :
burna boy day 😡 mad 😡😡 which one be asake next generation I no say that thing way him talk seif go pain asake for him mind seif
2026-10-09 05:56:58
7
TRAP👽 :
Next generation keh😂
2026-10-09 05:47:39
49
Justkayyy🪖 :
Na for grammy Una go know asake worth 😁
2026-10-09 05:11:10
105
️ :
Old video… right? Because asake na king now.
2026-10-09 07:01:45
42
dallas5551 :
Asake wey don take over since
2026-10-09 18:52:56
0
MR_D🦍 :
this nigga is a monster
2026-10-09 04:34:56
71
bliss🥰🥰 :
Bro be careful they want your soul ✌️
2026-10-09 03:14:42
14
Junior_Rhap :
Na this kind settings I go like Dey as an Artist
2026-10-09 12:46:54
1
Goody💼🌚💲 :
all of Una wey dey misyarn just know say asake no fit lace burna shoe.....at 2024 he was next gen so y'all stop being mad
2026-10-09 09:35:10
9
Da_rk_Ted_dy🖤🫶❤️ :
see as me guy ASAKE humble GOD 🫶🍷
2026-10-09 14:56:58
2
That_🥷🏿_21 :
For where burna boy connections Dey Asake na small pikin baba sef Dey happy say dem introduce am Una Dey here Di vex🤦🏾♂️💔
2026-10-09 07:05:44
12
👽 GRAM 👽 :
Omo Buju needs to stop resting 😪
2026-10-09 07:54:55
3
BIG TOLUU🪖👻 :
Person wey go soon collect Grammy
2026-10-09 05:57:35
2
KWEST🪖• :
I too love burna 😩🦍
2026-10-09 06:06:58
24
Chuks Man ⛄️ :
Old or New Asake nh Burna mate ??
2026-10-09 07:57:07
26
Big wacko :
next generation khe this people don't realize olamide has given us who is taking over already [Snicker]
2026-10-09 01:41:11
16
NĒÐŮ🪽🪖🎖️ :
ODG for a reason
2026-10-09 01:35:13
10
spbhworld :
Asake con be like upcoming
2026-10-09 05:54:56
17
🦇 :
Why Asake go mute for there
2026-10-09 12:27:08
9
Eben Beatz :
This is the part of BURNA BOY that people don't really see 💯❤️
2026-10-09 07:23:28
7
To see more videos from user @realinsidenaija, please go to the Tikwm
homepage.
© 2021-2026 TikWM. All rights reserved.