I need a husband
must be odogwu from Anambra state , tall and handsome and ready to spoil me as a Queen 👑❤️
2026-10-09 13:02:09
19
Boiz sports world :
one million too much first
2026-10-09 10:00:56
62
Londonbaby beauty lounge :
And a lady just dash me 200k just now she came to do her hair in my shop omo may God bless her 👏she said she loves my hustling spirit 😩thank u so much ma’am
2026-10-09 14:48:19
5
ZIGGY :
wrong message
don't poison people's mind
God is our helper through humanbeing
2026-10-09 13:16:18
10
Oga Caesar :
On point bro
2026-10-09 08:04:09
43
makaveli :
E de hard me to tell person say I no get when I know say I get, maybe that’s why I never rich
2026-10-09 14:23:16
8
Dexy :
E go do you like film
2026-10-09 14:21:35
2
DANNY :
Enyem aka anyi Di na aha onyenwanyi
2026-10-09 10:14:07
18
Mrs chineme-ogo :
thank God I no believe in destiny helper 🤣🤣
2026-10-09 15:31:23
0
E2 global ventures :
God is my helper 🙏
2026-10-09 09:08:13
22
CHINONSO 👑👑 :
he's not saying you should not give ,he's saying be careful how you give
2026-10-09 15:49:52
1
JONA-BEST :
Even the once wey you help today self no send you tomorrow if you no get again
2026-10-09 12:28:10
7
MENTOR 🥱 :
I nor dey give shishi
2026-10-09 12:34:26
7
Chinwe Sugar😍 :
If you have the privilege too help please do so Everyone knows tins is very hard
2026-10-09 15:16:23
1
somadina💪🏾 :
I need 1kpa
2026-10-09 14:11:15
1
Five O One :
Nah man go still help man you think say you get finish
2026-10-09 10:03:04
9
Onyisco :
this one nobi meme ooo na life story
2026-10-09 10:11:59
10
Chrizkut :
na dis kpa dy make laugh
2026-10-09 11:12:10
8
Barth 💎 :
na to plan urgent marriage commetti😂
2026-10-09 10:09:50
5
vanity Empire :
no be content oo.. I million go far self
2026-10-09 08:56:50
5
George White Lee🔹🇪🇦🇨🇳 :
2026-10-09 15:14:50
1
Mr TOCHUKWU :
I swear
2026-10-09 10:17:55
2
To see more videos from user @ozoigbondu.mmuo, please go to the Tikwm
homepage.