ade go reach me wey dey ride tvs ladies bike soon 😂😂😂
2026-10-09 12:07:21
67
Gabi :
He no do again no need of lawyer
2026-10-09 08:30:53
232
HORLAR DC :
I don know say na the car be the issue 😂
2026-10-09 12:46:36
58
gnf :
Wait on top ade she dey pay smart any money
2026-10-09 12:07:21
29
Mãřîø Jňř 🤕 :
Ewa Don dey get millions views😂
2026-10-09 16:23:57
24
Roland :
We don’t get another bm mother make Ade move on
2026-10-09 12:26:16
69
Hubof Stories :
If Ade go back it's going to be worse for her!
2026-10-09 16:23:37
14
Bonito Kicity 🇧🇯 🇳🇬 :
Now una wn make en come back 😂 😂
2026-10-09 12:01:14
7
Jesus Ai :
On top person relationship ha. It’s very d!!srespectful
2026-10-09 20:15:05
5
🎬 ROYAL FRAME PICTURES🎥 :
We love her right?
2026-10-10 19:48:21
3
em_jay🥀💨 :
We all understand her
2026-10-10 00:50:31
0
beauty love :
seh nah only me don't want Ade to go back to smart
2026-10-09 16:30:52
7
𝓘𝓫𝓻𝓪𝓱𝓲𝓶 🥹❤️🥀 :
We no beg you na once I support smart because I de sure say no be everything we they see both of them they at fault I even think say friends way the both they keep they involve lol
2026-10-09 19:34:03
5
PhemmieRoman :
SHOW US YOUR OWN GUY...
2026-10-09 17:27:55
4
financial expert :
thanks for all your do done to what have done for me 😂😂😂
2026-10-09 17:43:35
4
Pøkø Juñïøř 💜❤️🚀 :
Ehh we go buy the car but na Bm name go Dey there yes or no ?
2026-10-09 17:02:39
3
tiamiyu olatunji :
I don't like ade to go back to smart BM again ajeh bcuz the boy no dey respect the girl
2026-10-09 21:21:39
0
kakanation10 :
Make Ade move on
2026-10-09 13:18:37
6
September ✨💫🤭🐅🤍🐍 :
2026-10-09 14:56:07
4
MŘ.ÇŘŲÎŞẼ🦅 :
Una wan end the content 😂💔
2026-10-09 17:53:44
2
Got paid 💋 :
I swear
2026-10-09 15:21:59
1
VENZY❤️🦅 :
Smart go later gie sha
2026-10-09 15:09:26
1
Three OT 👿✨ :
2026-10-10 04:32:53
0
Paid :
2026-10-10 13:29:49
0
To see more videos from user @valmedia7, please go to the Tikwm
homepage.