i still dey wonder how niggas go dey waste money dey lodge apartment,if you turn ur two to three room apartment into one kind sharp cozy place ,you no go reason lodge too much at least one week dey okay,maybe you dey package business deal
norms I see that lodging as waste of money.
instead you build or buy house than dey lodge apartment
2026-10-09 19:20:32
17
leo 𓃭 🐾 :
Oga if light no Dey buy solar and gen nothing sweet pass house
2026-10-09 11:31:32
206
runtown the private chef👨🍳 :
Make I see SK 2019😂
2026-10-09 10:09:02
399
Supreme of Ph🦅 :
Ahswear me wey rent house for months I never near my house 😹
2026-10-09 18:24:51
12
Trapstarr :
Money Deyy 😂
2026-10-09 10:16:24
141
OjUjU Musk🚀🪐 :
Moni dy find us 🙂
2026-10-09 10:07:02
149
2knøwnWantMoneynotgirls🧃🪖 :
Alex o😹
2026-10-09 10:19:17
65
J A Y M E S 🦅💕 :
Omor this Alex dy talk ooo 😹😹🫴
2026-10-09 13:19:15
51
Matthew 🇳🇬❤️🇮🇹 :
Na smart BM bring all this motivation 😂
2026-10-09 10:02:58
45
KING OF REPOST :
Alex own na to de attack him friends 💔😂😂😂
2026-10-09 16:16:35
13
Black🚩 :
I go lie for you
2026-10-09 12:26:54
0
okeoghene348 :
Make this guy no kill me one day oh 😭🤣🤣🤣🤣🤣🤣
2026-10-09 10:50:39
23
✰ 𝕄ℝ. 𝕂ℝ𝕌ℤ 👑💎 :
Wetin Dey sup with TikTok
2026-10-09 11:55:31
7
✨LAW💩SON :
Money Dey 😹
2026-10-09 12:41:08
10
『Eᴍᴍʏ Eᴅɪᴛᴢ』🦰🚀 :
2026-10-09 09:14:11
22
Cheng Han :
Stop the hate focus on yourself
2026-10-09 12:02:48
3
Gson :
Really
2026-10-09 19:48:18
0
🌴😈 :
😂
2026-10-09 09:32:06
13
Little🕷️Mickey :
💯
2026-10-09 13:23:26
3
Jewelry✨ :
Alexooo
2026-10-09 13:16:24
1
Savage 🌴 :
omo
2026-10-09 22:42:16
0
Lonely blue😪💙 :
2026-10-09 11:28:37
0
Lotanna 🚹🕊️ :
Bro the last time I checked they are both renting…. One day pay yearly one day pay monthly or per day
2026-10-09 10:53:46
6
Dennis CuteX💚🧃🦅 :
Your accent dey provoke me 🤣🤣
2026-10-09 10:44:09
5
To see more videos from user @trenddclips, please go to the Tikwm
homepage.